Sensitive content

This media may contain sensitive content.

正在加载视频...

视频加载失败

SNOKONOKO II🐐🪐

695,220 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)

32 条评论

osano 的头像
osano8 个月前

wosiso😇

dancho🧊🧊 的头像
dancho🧊🧊8 个月前

Oga off all this nonsense we dey focus on millions this night,

Cruise and Vibe 的头像
Cruise and Vibe8 个月前

If nobody go tell you the truth let me say this to you, that song right there is trash, na highness just dey make am sweet for your ear. Abeg do better.

Rex 的头像
Rex8 个月前

Who be baby goat

ivana 的头像
ivana8 个月前

Omg! You deliver Shalli 🔥🔥🔥

§mith🍃 的头像
§mith🍃8 个月前

You done finally decide to spoil this music

Somorika2dworld🇳🇬🌍 的头像
Somorika2dworld🇳🇬🌍8 个月前

Bro why you con spoil the song? Guyyyy since them call me shallipopi turn to Shalli fucking popi I no con dey feel you again 🥲

Stacy Pinky 🇦🇷 的头像
Stacy Pinky 🇦🇷8 个月前

Na like this you want use win Grammy abi?

xGStoner 的头像
xGStoner8 个月前

Me right now

ayo.artss 的头像
ayo.artss8 个月前

I will be in the comment section

(YSG) YOUNGSIX 的头像
(YSG) YOUNGSIX8 个月前

@plutomaniapopi @plutomaniapopi

CASTED🥀 的头像
CASTED🥀8 个月前

If you release this rubbish God go punish you and 21. You Dey craze? You done dey feel at home be like you no know where you Dey

lord_of_leng 的头像
lord_of_leng9 个月前

Yo Shallipopi, you turned SNOKONOKO into straight fire! This remix is insane 🔥🔥🔥that my bbby goat 🐐

𝑇Ꮒě𝐨🍃ⅆ𝐨𝔯ě🥀🌴 的头像
𝑇Ꮒě𝐨🍃ⅆ𝐨𝔯ě🥀🌴8 个月前

Shally make men taste this ur backy nah Scottish wan finish my life

Lexy💕 的头像
Lexy💕8 个月前

Make I go use my school fees buy JBL asap 🔥💽 active for you @plutomaniapopi SNOKONOKO II🐐🪐

Ken🦍 的头像
Ken🦍9 个月前

1 meter + 2 koko Run me 1 meter chief

B i b e e ° 的头像
B i b e e °8 个月前

@stonedMF762 Baby goat??

made by ikram 的头像
made by ikram8 个月前

i first think say mosquito dy near my ear at first

DAT KIND THING (DKT) 🤍🐘 的头像
DAT KIND THING (DKT) 🤍🐘8 个月前

POPI MY CHAM @plutomaniapopi PRESIDO THAT 2M MAKE E DROP FOR ME

SOMTO 🇫🇷 的头像
SOMTO 🇫🇷8 个月前

We are eating good already

Greed 的头像
Greed8 个月前

See jam 😌 dey jam dey jam dey jam am dey go 🔊🔊🔊🔊🔊🔊🔊🔊🔊🔊

Brownboi 的头像
Brownboi8 个月前

Jam dropping soon 😋🎵🏋️😁

𝕁𝕌ℕ𝕀𝕆ℝ🏌️ 的头像
𝕁𝕌ℕ𝕀𝕆ℝ🏌️8 个月前

Boss 🥹 make them pour that smoke for my account na boss 🤲🥲,abeg 🤲king shalli

️️ ️️️️️️️️️ ️️ ️️ ️️ ️️ ️️️️️️️️️ ️️ ️️ 的头像
️️ ️️️️️️️️️ ️️ ️️ ️️ ️️ ️️️️️️️️️ ️️ ️️8 个月前

Release am tonight tomorrow morning i dey go polanco go carry my new car na this gbedu i wan play as i dey comot polanco with the car but for now brb make i go watch my investments.

Emmanuel 🇦🇷 的头像
Emmanuel 🇦🇷9 个月前

U suppose burst everywhere for my side as today na MAMA birthday na 💚💚💚

YOUR UNCLE FROM THE VILLAGE👹 的头像
YOUR UNCLE FROM THE VILLAGE👹8 个月前

Pluto 💯

Jack Smith Lucide ❤️☘️♋️ 的头像
Jack Smith Lucide ❤️☘️♋️9 个月前

Active 😂

Taves Gurl🪐 的头像
Taves Gurl🪐8 个月前

I'm streaming anything Shalli 😂🪐🐐 Drop this Pluto shyt already,your baby is active!

✌🏾🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 的头像
✌🏾🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿8 个月前

no way plutopresido caught me off guard on thiz one🔥😂

SENIOR WOMAN 的头像
SENIOR WOMAN8 个月前

@Elfindaboss01 Ok bring, I like this song too much

creatoreme 的头像
creatoreme9 个月前

I need new zealot asap 🔥

kachi 的头像
kachi8 个月前

SNOKONOKO😤🔥

相关视频