Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Snooker players please is this real?๐ณ
36 Kommentare

Very reall

lol I doubt,no one can do that

This guy suppose Dey world Tournament

Something wey I dey always do

I challenge you for 500k you no fit sir

Await my video

Itโs easy cos heโs the only one playing it, if it was against another player dem no born am well I go hide ball Wetin no good

You go think say na film till you jam players like this real life ๐

Wow! ๐ฎ Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday๐

I never still sabi this game

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Balls are not arranged like that

Omo na that song dey burst my head

The crazy part was he didnโt struggle to pot any of those balls. Effortlessly ๐ซก๐ฏ

na cue ball be snooker, once you can control it, otilor.. na reverse shot he use throughout ๐

The kind of game I wished I would have known how to play whole growing up, but they made us see it as evil game for evil people.

You de watch this video you still de ask if e real. Who did this to you bro?

Yes Na

Wide pocket,small balls but a good ball potterโฆ.

Very possible but the chances are very low

You see something still dey ask โis this realโ

I fit miss like 2 or 3 times for physical board. But Billiards Ball game I will clear it ๐คฃ

The other guy just fold hand

At 02:08 to 02:06 there was a cut and join but I canโt say for the other minute tho ๐คจ

I no even sabi the game

This game is not real o

If you know how to position your white then you are good to go

Is this real as how? E look like AI?

If you never try am before, you no go believe... Say e no real๐ญ

Who on the planet starts a game like that ๐ค Any pool player could do that it's not impressive ๐คทโโ๏ธ

He wrote on the cap one pocket but he literally used all the pocket lol ๐

Some people are just too good

If na me dey there for my very first time, we go first scatter things them settle am with lot of evidence. Because how๐คฃ๐คฃ๐คฃ

lol , go shrine on Friday you go see demons dey play snooker ๐๐๐

Very possible

You go first think say na AI until that guy wey fold hand face change,baba dey breathe in and out say he money don go as that ball remain 7๐ญ๐น๐น๐
รhnliche Videos
Sensitive content
30secs of chaos ๐ณ๐ณ๐ณ Is this even real?๐ณ
แปBA DรLรKร ๎จ ๐
294,900 Aufrufe โข vor 6 Monaten


