Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Snooker players please is this real?😳

401,047 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟2 месяцев назад

Very reall

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫2 месяцев назад

lol I doubt,no one can do that

Фото профиля DAVID OYIN
DAVID OYIN2 месяцев назад

This guy suppose Dey world Tournament

Фото профиля Dirmax✨🌍
Dirmax✨🌍2 месяцев назад

Something wey I dey always do

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫2 месяцев назад

I challenge you for 500k you no fit sir

Фото профиля Dirmax✨🌍
Dirmax✨🌍2 месяцев назад

Await my video

Фото профиля Obasi
Obasi2 месяцев назад

It’s easy cos he’s the only one playing it, if it was against another player dem no born am well I go hide ball Wetin no good

Фото профиля King Solomon 👑🏝️
King Solomon 👑🏝️2 месяцев назад

You go think say na film till you jam players like this real life 😂

Фото профиля Dr. Agbes💫💫
Dr. Agbes💫💫2 месяцев назад

Wow! 😮 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Фото профиля CHILLGUY 🐐
CHILLGUY 🐐2 месяцев назад

I never still sabi this game

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫2 месяцев назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Jocee
Jocee2 месяцев назад

Balls are not arranged like that

Фото профиля DJ Baba Dudu 🎵 🔊
DJ Baba Dudu 🎵 🔊2 месяцев назад

Omo na that song dey burst my head

Фото профиля Xaffy
Xaffy2 месяцев назад

The crazy part was he didn’t struggle to pot any of those balls. Effortlessly 🫡💯

Фото профиля FREE POCO LEE FREE LIL DURK 🇱🇷🇳🇬
FREE POCO LEE FREE LIL DURK 🇱🇷🇳🇬2 месяцев назад

na cue ball be snooker, once you can control it, otilor.. na reverse shot he use throughout 👏

Фото профиля Ayo' Okunola⚡️
Ayo' Okunola⚡️2 месяцев назад

The kind of game I wished I would have known how to play whole growing up, but they made us see it as evil game for evil people.

Фото профиля Collarjaw
Collarjaw2 месяцев назад

You de watch this video you still de ask if e real. Who did this to you bro?

Фото профиля D3VID 🐢
D3VID 🐢2 месяцев назад

Yes Na

Фото профиля OBA MAKANAKI 06👑🦅
OBA MAKANAKI 06👑🦅2 месяцев назад

Wide pocket,small balls but a good ball potter….

Фото профиля Vizkid
Vizkid2 месяцев назад

Very possible but the chances are very low

Фото профиля GüS👾
GüS👾2 месяцев назад

You see something still dey ask “is this real”

Фото профиля @AtumeyiOfficial 💐
@AtumeyiOfficial 💐2 месяцев назад

I fit miss like 2 or 3 times for physical board. But Billiards Ball game I will clear it 🤣

Фото профиля GP
GP2 месяцев назад

The other guy just fold hand

Фото профиля Ⓜ️anni_Vixuals  𓃵 🇳🇬 🇬🇭
Ⓜ️anni_Vixuals  𓃵 🇳🇬 🇬🇭2 месяцев назад

At 02:08 to 02:06 there was a cut and join but I can’t say for the other minute tho 🤨

Фото профиля SURE TIPS
SURE TIPS2 месяцев назад

I no even sabi the game

Фото профиля Chizzy🌻
Chizzy🌻2 месяцев назад

This game is not real o

Фото профиля LFC-Gerrardoxa ⚓
LFC-Gerrardoxa ⚓2 месяцев назад

If you know how to position your white then you are good to go

Фото профиля CHARIS ⭐🌟🌒
CHARIS ⭐🌟🌒2 месяцев назад

Is this real as how? E look like AI?

Фото профиля Loveth
Loveth2 месяцев назад

If you never try am before, you no go believe... Say e no real😭

Фото профиля Winston Lyons
Winston Lyons2 месяцев назад

Who on the planet starts a game like that 🤔 Any pool player could do that it's not impressive 🤷‍♂️

Фото профиля Son Of Grace
Son Of Grace2 месяцев назад

He wrote on the cap one pocket but he literally used all the pocket lol 😂

Фото профиля Marty
Marty2 месяцев назад

Some people are just too good

Фото профиля Fatai.
Fatai.2 месяцев назад

If na me dey there for my very first time, we go first scatter things them settle am with lot of evidence. Because how🤣🤣🤣

Фото профиля X.RL01
X.RL012 месяцев назад

lol , go shrine on Friday you go see demons dey play snooker 😂😂😂

Фото профиля emeka alexander
emeka alexander2 месяцев назад

Very possible

Фото профиля Presh
Presh1 месяц назад

You go first think say na AI until that guy wey fold hand face change,baba dey breathe in and out say he money don go as that ball remain 7😭😹😹💔

Похожие видео