正在加载视频...
视频加载失败
So after all these things Peller do, Jarvis still marry am!! 😳💔
125,021 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
28 条评论

So dramatic 🤣🤣🤣🤣 they no Dey ever gree for each other

😂😂

Na love dey worry 2 of Dem bro

Real

Hope e no go Dey beat am like this?

Na only Peller know the apology format wey dey always work. 😭😂

@Aduuuney 😂💔

That pikin go just dey regret life when him/she never come 😭😭😭

Omo make God continue to the make the love last

This is embarrassing,lol

Peller wey mumu,please cydm

These happen after so many years?? Una mumu ooo

You Dey forget say Peller guide wella Abi… the day she mistakenly see him aza she behave herself 😅

@GNFSULTAN That is what women like

If Jarvis saw another guy as rich as peller and well composed she would have left peller long time ago

atleast he better Carter wey beat elma until she fainted 🚶♂️🚶♂️

😂😂😂

My Tom and Jerry 🤣🤣🤣🤣

Make money my bro, rules are made for poor men

I no like TikTok people

Toir

Na you she suppose marry??

Oga na so marriage de,dem must get problem but dem must settle

@GNFSULTAN U forget say bandit get wife

Peller never beating the olodo allegations anytime soon

Na your problem be that

This x users your both parents are regretting why dey no use condom or abort you cos you be shame to them

@GNFSULTAN Fb
相关视频
Sensitive content
Peller told Jarvis that he will marry another wife, na so Jarvis vex say he go sue Peller and he go go Pr!son…. Na power of registry be that 😂👏
Oyindamola🙄
107,153 次观看 • 9 天前
Sensitive content
Peller🙆🕊️💔 “Peller thr€atened to po!s0n himself”—Jarvis
RAZOR BLADE
60,779 次观看 • 9 个月前
