Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

So after all these things Peller do, Jarvis still marry am!! 😳💔

125,021 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

28 Kommentare

Profilbild von Lynda Okoli
Lynda Okolivor 2 Monaten

So dramatic 🤣🤣🤣🤣 they no Dey ever gree for each other

Profilbild von SSIAH
SSIAHvor 2 Monaten

😂😂

Profilbild von dangerous baby
dangerous babyvor 2 Monaten

Na love dey worry 2 of Dem bro

Profilbild von SSIAH
SSIAHvor 2 Monaten

Real

Profilbild von themusicguy
themusicguyvor 2 Monaten

Hope e no go Dey beat am like this?

Profilbild von riely
rielyvor 2 Monaten

Na only Peller know the apology format wey dey always work. 😭😂

Profilbild von SSIAH
SSIAHvor 2 Monaten

@Aduuuney 😂💔

Profilbild von Kelly$lim 🦇
Kelly$lim 🦇vor 2 Monaten

That pikin go just dey regret life when him/she never come 😭😭😭

Profilbild von Joe 💫💫
Joe 💫💫vor 2 Monaten

Omo make God continue to the make the love last

Profilbild von FC baby 🦅🦀 🕊️
FC baby 🦅🦀 🕊️vor 2 Monaten

This is embarrassing,lol

Profilbild von rhi💕
rhi💕vor 2 Monaten

Peller wey mumu,please cydm

Profilbild von Abdullateef Sakariyau Goat
Abdullateef Sakariyau Goatvor 2 Monaten

These happen after so many years?? Una mumu ooo

Profilbild von El Mencho
El Menchovor 2 Monaten

You Dey forget say Peller guide wella Abi… the day she mistakenly see him aza she behave herself 😅

Profilbild von CHRIS BOSS
CHRIS BOSSvor 2 Monaten

@GNFSULTAN That is what women like

Profilbild von Sadiya
Sadiyavor 2 Monaten

If Jarvis saw another guy as rich as peller and well composed she would have left peller long time ago

Profilbild von Dontjudge100
Dontjudge100vor 2 Monaten

atleast he better Carter wey beat elma until she fainted 🚶‍♂️🚶‍♂️

Profilbild von dami
damivor 2 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Lynda Okoli
Lynda Okolivor 2 Monaten

My Tom and Jerry 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Daniel Usanga 🦅❤️ 🇳🇬
Daniel Usanga 🦅❤️ 🇳🇬vor 2 Monaten

Make money my bro, rules are made for poor men

Profilbild von 🧸🇨🇦
🧸🇨🇦vor 2 Monaten

I no like TikTok people

Profilbild von Mira
Miravor 2 Monaten

Toir

Profilbild von Jiggy Jiggy
Jiggy Jiggyvor 2 Monaten

Na you she suppose marry??

Profilbild von Gist plus
Gist plusvor 2 Monaten

Oga na so marriage de,dem must get problem but dem must settle

Profilbild von CHRIS BOSS
CHRIS BOSSvor 2 Monaten

@GNFSULTAN U forget say bandit get wife

Profilbild von JohnBG
JohnBGvor 2 Monaten

Peller never beating the olodo allegations anytime soon

Profilbild von Omowale Treasure
Omowale Treasurevor 2 Monaten

Na your problem be that

Profilbild von HOMER EMPIRE 🖤👻😊😡🤑
HOMER EMPIRE 🖤👻😊😡🤑vor 2 Monaten

This x users your both parents are regretting why dey no use condom or abort you cos you be shame to them

Profilbild von CHRIS BOSS
CHRIS BOSSvor 2 Monaten

@GNFSULTAN Fb

Ähnliche Videos