Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
So, are we sending condolences or what?
30,870 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

This guy won murder innocent people with his shenanigans .

We're sorry for ghosting you 👻🍂

Person wey grow for orphanage na him una dey take serious 😂

Why e no say make himself kpai 🤷🏿,,, oloriburuku omo

Papa & mama wey nor send am message oh

Looks Foolish, Acts Foolish

For me, this is highly irritating. A game of chance and you curse yourselves. Same thing we translate to our daily lives, politics, and interactions. It can't be funny

Him parents been don kpai already before the video

You leave yourself dey curse your innocent parents wey know nothing about the match. Na your type of child God go give you. Amen

It's obvious both parents are no more. Mumu man🤣🤣🤣
Ähnliche Videos
Sensitive content
are we going out or what?
Luna fern
56,690 Aufrufe • vor 1 Jahr
