Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
So Davido sabi play ball like this 😂❤️
10 Kommentare

RemediesBabavor 1 Jahr
Dem no go allow poor man pikin play ball for inside that place, make e no go break screen 😂

Kachi 🦅🛡️vor 1 Jahr
See as football hard Frogido

Commandavor 1 Jahr
If him spoil anything there him go pay money na water

👑vor 1 Jahr
He’s faking it 😂 he’s way better than this trust me

ABDULKAREEM NASIR OLAWALEvor 1 Jahr
This is the kind of rough play you do when you know you can pay for any damages incurred

VIPER EBK🇧🇪♿vor 1 Jahr
See person una Dey hate on 😂

dmasterdonvor 1 Jahr
Omo OBo sabi play pass all the Man City squard rit now 😂😂😂

Abdullahi damilolavor 1 Jahr
He sabi play pass Zlantan 👏

brolowvor 1 Jahr
David know say anything wey hin break e go fit pay na why No go try this level o

Mr Bo Pátavor 1 Jahr
Music 0 Football 0 Original Mr Spoil Spoil 😂
