Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
so god call 2 brothers at once 😂😂
45,586 görüntüleme • 17 gün önce •via X (Twitter)
41 Yorum

God called Peter and Paul I no know who call loader and picker 😂😂

😂😂

This pastor update don dey cast😭😭

😂😂

If I catch my parent for this kind settings, they go explain tire cos wtf

nothing u wan do bro

Normally bro this religion something no be something you go too drag. But i gats stop them from this kind settings sha

Pastor Loader and picker 😭😭😭😂 As yahoo no pay again Dem run chop church update 😭😭😂

Is that handle for real "Twins warrior" As in Chang Mo Kay vibe

yes

He Dey ask that second one which format make he paste for their CLs

See as pastors dress like picker 😭

Na pastoring work them dey boom, The problem is baba gave them the wrong soap, them drop laptop enter church. Na staedy cash out

Na people were dey go church i blame

Na the new update be this E sharp pass celeb sef 😭😭

Twin calling 😂

This church update I must chop am sehhh

Efcc need look into religion matter😂

Him even tell them make them buy designers...🤣🤣

The two MUSKeteers

Lol 😂

Make me sef run am

😭😭😭 God please.

Clowns twins

Na wetn my mama want make I do be this lol

😂😂

Omo that woman dy fuck up oh ,make me go become pastor because say she be pastor lol,if God wan call me no be me e go come tell direct ?

Nah who guide god go call 😂

😂😂😂😂

I can’t wait to build my church too please y’all should patronize me

na to go carry my twin brother wey dey village join body make we run dis update

Dem don get fra

Una shaaa wan cast this pastor update before I join am 🤦♂️

Middle man and picker. God na loader

You say God call who For this swagg them dey pull Let's be guided here oo

Is hereditary

Been think say na 2 hip hop artist way come perform for church

lol naija which way

Christianity is like a joke to people now… except so called claimed Christians who pays blind eyes to the rubbish their fellow Christian are doing…. “Christianity is a lifestyle” a Christian friend of mine said “it’s not a religion” she goes on catholic is a religious Pent

He put them for conference call lol

Instead make you ask update from them you go day write so God
