Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

So much happening in this video😭

145,147 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von Sinbad🏴‍☠️👑
Sinbad🏴‍☠️👑vor 7 Tagen

Manja wey don sell him shame since 200lvl😂

Profilbild von Manja Lee🐉
Manja Lee🐉vor 7 Tagen

🤣🤣🤣

Profilbild von Hey hey
Hey heyvor 7 Tagen

Carry one girl go house, another one wey dey house help am dress go meet another one for date. Man dey live my dream

Profilbild von john
johnvor 7 Tagen

This guy looks very colorful 🙂‍↔️

Profilbild von Hector Rhexxx
Hector Rhexxxvor 7 Tagen

That last clip😂

Profilbild von ℙ𝕖.___.𝕥𝕖𝕣
ℙ𝕖.___.𝕥𝕖𝕣vor 7 Tagen

Na him actual page be this?

Profilbild von Manja Lee🐉
Manja Lee🐉vor 7 Tagen

Yup

Profilbild von ℙ𝕖.___.𝕥𝕖𝕣
ℙ𝕖.___.𝕥𝕖𝕣vor 7 Tagen

👑

Profilbild von FADA PIKIN
FADA PIKINvor 7 Tagen

I rather not bag a girl than reduce my iQ just to make her feel good. Why didn't she reduce hers to make you feel good, stupid simps.

Profilbild von BoscoViper
BoscoVipervor 7 Tagen

Manja Lee himself, me sef go like challenge you for MK1

Profilbild von jd
jdvor 7 Tagen

Omo see yansh

Profilbild von Caribbean Nads
Caribbean Nadsvor 7 Tagen

Wait o, them done finally put pirink for this huncle nyash 😂.

Profilbild von SAN
SANvor 7 Tagen

This one na Gay nothing u won tell me

Profilbild von ♚ß████
♚ß████vor 7 Tagen

He no later tell us wetin do the girl way meet am for hotel room But no wahala

Profilbild von w.levi
w.levivor 7 Tagen

Total stranger seeing the end of this video 😭🤣

Profilbild von MustangOfLagos 🐎
MustangOfLagos 🐎vor 7 Tagen

Just get money

Profilbild von Kidd has feelings too💎 $BAS
Kidd has feelings too💎 $BASvor 7 Tagen

Name of the designer?

Profilbild von David🎖️
David🎖️vor 7 Tagen

Howfar get down I no understand this video, wetin Dey sup for here? The babe Dey switch body?😭

Profilbild von THE HONOURABLE
THE HONOURABLEvor 7 Tagen

That motivational speaker abeg make Una drop he handle 😭😭😂😂😂😂

Profilbild von De Asis
De Asisvor 7 Tagen

Okpo ntu

Profilbild von Hello_Uche
Hello_Uchevor 7 Tagen

He confirmed what I had in mind when he went on yapping about “skincare routine”. I no talk pass this

Profilbild von haterfromthe234
haterfromthe234vor 7 Tagen

Till them accuse u of rape u go think say u get game😂😂😂

Profilbild von Oluwatobi
Oluwatobivor 7 Tagen

@HRM_NANAA If I won follow person play MK and he choose noob saibot or Kabal i go know say the person mean business 🤣🤣

Profilbild von Faith John/Virtual assistant
Faith John/Virtual assistantvor 7 Tagen

Nothing sweet me pass Akpi video way I see

Profilbild von Joe4pf
Joe4pfvor 7 Tagen

Manja what did i see at the end of the video Be like you don dey play pass mortal kombat and fifa

Profilbild von 0xP H R E S H.sol🫶
0xP H R E S H.sol🫶vor 7 Tagen

Bro I love this blog Fast and on point 👌

Profilbild von Official_man_like_Ray
Official_man_like_Rayvor 7 Tagen

See ynash when manja dey chop !! God abeg Mk I no die for Nnewi ooh 😭😭😭😭

Profilbild von Mr Barça
Mr Barçavor 7 Tagen

Manjaaaa

Profilbild von big Selm𓃵
big Selm𓃵vor 7 Tagen

abeg who be this your favorite motivational speaker??? 😂😂😂

Profilbild von g.
g.vor 7 Tagen

😁😁

Profilbild von Vincent
Vincentvor 7 Tagen

Manja nah werey, nah the werey dey knack babe for game forget off mic 😭😭😂

Profilbild von Elion's Pops ⌨️🚀💰
Elion's Pops ⌨️🚀💰vor 7 Tagen

Ezra-listic men fascinate me. They act gay but are womanizers. I don't get it

Profilbild von $
$vor 7 Tagen

Nah you dey enjoy life 😂

Profilbild von khris 🔶
khris 🔶vor 7 Tagen

Make I follow u

Profilbild von next big thing
next big thingvor 7 Tagen

Manja leeee 😁😁 So you're on X too

Profilbild von Valar morghulis
Valar morghulisvor 7 Tagen

I like this

Profilbild von Miracle Lazarus
Miracle Lazarusvor 7 Tagen

Okay 😂

Ähnliche Videos