Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

So much happening in this video😭

145,147 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля Sinbad🏴‍☠️👑
Sinbad🏴‍☠️👑7 дней назад

Manja wey don sell him shame since 200lvl😂

Фото профиля Manja Lee🐉
Manja Lee🐉7 дней назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Hey hey
Hey hey7 дней назад

Carry one girl go house, another one wey dey house help am dress go meet another one for date. Man dey live my dream

Фото профиля john
john7 дней назад

This guy looks very colorful 🙂‍↔️

Фото профиля Hector Rhexxx
Hector Rhexxx7 дней назад

That last clip😂

Фото профиля ℙ𝕖.___.𝕥𝕖𝕣
ℙ𝕖.___.𝕥𝕖𝕣7 дней назад

Na him actual page be this?

Фото профиля Manja Lee🐉
Manja Lee🐉7 дней назад

Yup

Фото профиля ℙ𝕖.___.𝕥𝕖𝕣
ℙ𝕖.___.𝕥𝕖𝕣7 дней назад

👑

Фото профиля FADA PIKIN
FADA PIKIN7 дней назад

I rather not bag a girl than reduce my iQ just to make her feel good. Why didn't she reduce hers to make you feel good, stupid simps.

Фото профиля BoscoViper
BoscoViper7 дней назад

Manja Lee himself, me sef go like challenge you for MK1

Фото профиля jd
jd7 дней назад

Omo see yansh

Фото профиля Caribbean Nads
Caribbean Nads7 дней назад

Wait o, them done finally put pirink for this huncle nyash 😂.

Фото профиля SAN
SAN7 дней назад

This one na Gay nothing u won tell me

Фото профиля ♚ß████
♚ß████7 дней назад

He no later tell us wetin do the girl way meet am for hotel room But no wahala

Фото профиля w.levi
w.levi7 дней назад

Total stranger seeing the end of this video 😭🤣

Фото профиля MustangOfLagos 🐎
MustangOfLagos 🐎7 дней назад

Just get money

Фото профиля Kidd has feelings too💎 $BAS
Kidd has feelings too💎 $BAS7 дней назад

Name of the designer?

Фото профиля David🎖️
David🎖️7 дней назад

Howfar get down I no understand this video, wetin Dey sup for here? The babe Dey switch body?😭

Фото профиля THE HONOURABLE
THE HONOURABLE7 дней назад

That motivational speaker abeg make Una drop he handle 😭😭😂😂😂😂

Фото профиля De Asis
De Asis7 дней назад

Okpo ntu

Фото профиля Hello_Uche
Hello_Uche7 дней назад

He confirmed what I had in mind when he went on yapping about “skincare routine”. I no talk pass this

Фото профиля haterfromthe234
haterfromthe2347 дней назад

Till them accuse u of rape u go think say u get game😂😂😂

Фото профиля Oluwatobi
Oluwatobi7 дней назад

@HRM_NANAA If I won follow person play MK and he choose noob saibot or Kabal i go know say the person mean business 🤣🤣

Фото профиля Faith John/Virtual assistant
Faith John/Virtual assistant7 дней назад

Nothing sweet me pass Akpi video way I see

Фото профиля Joe4pf
Joe4pf7 дней назад

Manja what did i see at the end of the video Be like you don dey play pass mortal kombat and fifa

Фото профиля 0xP H R E S H.sol🫶
0xP H R E S H.sol🫶7 дней назад

Bro I love this blog Fast and on point 👌

Фото профиля Official_man_like_Ray
Official_man_like_Ray7 дней назад

See ynash when manja dey chop !! God abeg Mk I no die for Nnewi ooh 😭😭😭😭

Фото профиля Mr Barça
Mr Barça7 дней назад

Manjaaaa

Фото профиля big Selm𓃵
big Selm𓃵7 дней назад

abeg who be this your favorite motivational speaker??? 😂😂😂

Фото профиля g.
g.7 дней назад

😁😁

Фото профиля Vincent
Vincent7 дней назад

Manja nah werey, nah the werey dey knack babe for game forget off mic 😭😭😂

Фото профиля Elion's Pops ⌨️🚀💰
Elion's Pops ⌨️🚀💰7 дней назад

Ezra-listic men fascinate me. They act gay but are womanizers. I don't get it

Фото профиля $
$7 дней назад

Nah you dey enjoy life 😂

Фото профиля khris 🔶
khris 🔶7 дней назад

Make I follow u

Фото профиля next big thing
next big thing7 дней назад

Manja leeee 😁😁 So you're on X too

Фото профиля Valar morghulis
Valar morghulis7 дней назад

I like this

Фото профиля Miracle Lazarus
Miracle Lazarus7 дней назад

Okay 😂

Похожие видео