So much happening in this video😭
145,147 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)
37 条评论

Manja wey don sell him shame since 200lvl😂

🤣🤣🤣

Carry one girl go house, another one wey dey house help am dress go meet another one for date. Man dey live my dream

This guy looks very colorful 🙂↔️

That last clip😂

Na him actual page be this?

Yup

👑

I rather not bag a girl than reduce my iQ just to make her feel good. Why didn't she reduce hers to make you feel good, stupid simps.

Manja Lee himself, me sef go like challenge you for MK1

Omo see yansh

Wait o, them done finally put pirink for this huncle nyash 😂.

This one na Gay nothing u won tell me

He no later tell us wetin do the girl way meet am for hotel room But no wahala

Total stranger seeing the end of this video 😭🤣

Just get money

Name of the designer?

Howfar get down I no understand this video, wetin Dey sup for here? The babe Dey switch body?😭

That motivational speaker abeg make Una drop he handle 😭😭😂😂😂😂

Okpo ntu

He confirmed what I had in mind when he went on yapping about “skincare routine”. I no talk pass this

Till them accuse u of rape u go think say u get game😂😂😂

@HRM_NANAA If I won follow person play MK and he choose noob saibot or Kabal i go know say the person mean business 🤣🤣

Nothing sweet me pass Akpi video way I see

Manja what did i see at the end of the video Be like you don dey play pass mortal kombat and fifa

Bro I love this blog Fast and on point 👌

See ynash when manja dey chop !! God abeg Mk I no die for Nnewi ooh 😭😭😭😭

Manjaaaa

abeg who be this your favorite motivational speaker??? 😂😂😂

😁😁

Manja nah werey, nah the werey dey knack babe for game forget off mic 😭😭😂

Ezra-listic men fascinate me. They act gay but are womanizers. I don't get it

Nah you dey enjoy life 😂

Make I follow u

Manja leeee 😁😁 So you're on X too

I like this

Okay 😂
