Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

So na this girl invent “Sope purr” 😂😂

438,303 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Cleverly 💐
Cleverly 💐1 год назад

Pls what’s the meaning of “Sope purr” 😂😂

Фото профиля Morgan Gatsby
Morgan Gatsby1 год назад

Anyday they start beating influencers like this Leave this boy for me abeg

Фото профиля Meme Minister®™
Meme Minister®™1 год назад

This slang is annoying If my bae talk am break-up straight no jokes 😒😤

Фото профиля Amber 🦋🌹
Amber 🦋🌹1 год назад

Others dey invent things wey go put their country for map, see wetin we dey invent 😭😭

Фото профиля iamwisdomboi 🪖
iamwisdomboi 🪖1 год назад

Omoh nah our area this girl Dey live with her boyfriend 😂 celeb alagbo 😂

Фото профиля Akannaya
Akannaya1 год назад

Explaining Sope Purr with Sope Purr

Фото профиля QUADRI 🕊️
QUADRI 🕊️1 год назад

Something wey she suppose use as brand sharp sharp, she dey talk sey e no get meaning

Фото профиля Bolaji Best
Bolaji Best1 год назад

As a Nigerian why have you not tried content?

Фото профиля AGUNECHEMBA 1🔥
AGUNECHEMBA 1🔥1 год назад

Una wan turn am celebrity now Nigerian influencers I pour Una spit

Фото профиля SP 🎙️💻
SP 🎙️💻1 год назад

Why is the interviewer trying so hard to make the interview a serious one. Its just a cruise and it went viral

Похожие видео