Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
😂😂😭So sorry if you don’t understand Yoruba.
415,409 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

The baba no do anything but he’s the one catching all the stray.

The father no Dey drop money for soup lol 😂..

@mykael86 What’s the fathers offence 😂😂😂

@mykael86 😭😭please help me and ask o

The innocent father just dey collect anyhow 😂😂

Do you get😂😭

The baba just dey collect dey go 😭😭😭

If na man dey redirect insult and curse on hin wife or a woman like this now… Na so so wahala and different name calling.

The father:

But Weytin the baba do for this matter bayi 😂😂😂

Wetin baba do now 😂😂😂 straight bullet just Dey hit the old man left, right, front and back 😭😭😭. All these our parents sef 😂😂😂

She just Dey disrespect her husband 😅 wtf?

Father don collect straight bullet but what concern the Father in all this

Omo bullet hit innocent daddy

Baba just dey collect all the insults and swears 😹😹😹

Baba oni baba go dey beer parlour dey wonder where stray bullet come from. Baba lo daran

Baba Oni baba still collect Wetin e no know about 😹😂😂🤣

Ppl keep talking say É baba no deh do anything for house, that’s just about women to you even do u do your best u go still collect from your wife

I was expecting the “baba e” part 😂

And that old man no know anything baba just dey dey bullet anyhow

Straight bullet still dey hit daddy wa 😂😂😂

Watin concern her father now 😂😂

Wetin the Baba do 🤦♂️😂😂😂😂😂

Wetin concern the father with all these now Na 😩😩😩??

Is there an Airsoft arena in Nigeria? 🤷♂️

Won n se Baba e sugbon won se iya e 😂😅

Lol… Wetin her papa do sef

Wetin the baba do now

E be the woman get beef with the baba😂😂

Iya oniya.. melo lobi

I just knew I'd hear 'Baba e' from various angles and mama didn't disappoint 😂

Wating baba do now 😂😂😂😂 Straight bullet.….. 😂👀

Wetin concern her baba for the matter 🤦♂️

Watin babe e do mama e?

Na single mother the woman be.

😂😂😂😂
