Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
So this guy is from Edo state too ? Benin boys don take over industry
110,004 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
29 Yorum

Una just Dey lie on social media which edo Na igala boi from kogi state

This guy mom was my former headmistress, and the woman wicked die oo

We plenty wey go take over musical industry

Omo this guy still dey comedy industry Omo him dey try make lucky udu no ask am him favourite questions my prof. #GEH geh tries to avoid 😅🤣

Abeg no b edo boy o ah I no edos when I see one

He’s not bro, he’s from Kogi

Where did u hear Edo.... Isn't he from kogi

I hears sopy, for 2026

So Efe moon don take over the music industry 😂😂

Kogi boi abeg Which edo boi Kogi don see lime light now una won thief am go where Dem don see lime light Geh geh de careful B4 I call vdm for u U de help person do impersonation @official_Gegeh

Edo bad no doubt us guy 🥰🥰

Aye yin ti bake 😂

😂😂 Benin boys are really outside! Edo to the world, we’re taking over one industry at a time. 🔥💯

Hand of thunder

Ajeh

When will you drop a song for us to dance too

Lol 😂 na real igala ooo No whine yourself

Is that not bea u? Hmmm them chop his brain 🧠 since

He’s a new face

Wetin dey do dis guy Wetin dey do edo boys rema just position like wetin I nor know for the picture wey I see today for ika nation

And I do soapy like madd!! 😂

Who's the guy ?

E sharp

Real

GOAT DON REACH CURIOSITY. MADDO

Omo 😫

He’s igala

Tueeeh. 😂

Where for Edo
