Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
So this is love ? 😭
Комментарии: 37

@PhilipObinna12 Babe wey dem go still position for dOggy 😂

@PhilipObinna12 😭

@PhilipObinna12 Inside life

Why she the pure it on that guy hand only 🤣🤣🤣fear woman 😭

I must do this with my babe o I too love that guy

Fr ?

This is absolutely crazy

Fr

Babe wey the urge of cheating go com boost like never before 😂😂

Definitely not the ladies first time pouring hot water for hand like that

Too many heartbreak don make this girl tie brother down!! Chai!! A brother is gone

Person wey go commot there go plaster better backshot…. Women mad pass all these one oooo

Previously on "How I left your Mother." 😭😭😂

U forgot say cold water get steams too?

Love so pure it needs to be sterilized first. 😂Iconic.

This woman doesn’t want to let go and I bet she is the one who came up with the idea

Omo anything wey concern oath taking, remove me from that settings

Notice how nah the boy side e dee pour well 😂

This won't stop both of them to fall out of love eventually if nature sees fit so why hurt themselves this painfully?

Breakup go be like prank

Una suppose pour the hot water for una heads. Crazy people One will just wake up with anger of whatever is wrong with this country and two imbeciles will be pouring hot water on themselves in the name of taking a vow.😒

Why is the babe focusing on the guys hand.. Make she pour on her own hand too naa🤣

I Dey find money to travel round the world see Wetin this ones dey do 💔

It's not love stuff o, some part of north do it for there girls when they about to get married to tell them that marriage is full of different pain but the endurance will keep both of you going 🤏

Upon all this she go still leave you no go work.

That’s not hot water joor. Thats pure cold water😂 Pour me hot water make I deck you

MOST OF THE LADIES YOU CALL MY ANGEL ARE POSSESSED BY ONE SPIRIT OR THE OTHER. NA YANSH AND BACKA NO DEY MAKE US REASON NAM. GIRLS GET MIND PASS MEN FOR EVIL, NORMAL NORMAL. MAKE WE NO JAM AGBAKO🌚 .

It seems like the daughter of Jezebel has more experience than him 🤔

After everything she go still cheat no mind her o

i’ll just assume you’re crazy if you even think about doing something like this. hot water on my skin because you want to test love strength or resistance to suffering? idgt

Baba dy struggle.. him pain resistance dy zero🤣🤣🤣

Be like na wetin that girl dey do all her boyfriends cause why tf she Dey do am like she no dey feel the pain?

Where gehgeh? Make person tag gehgeh 😂 That hand she will still use it and lubricate someone else's .... Gbam!

If Una finish with that water Abeg bring am. I wan make Eba. 🚶🏽♂️

Another form of taking oath??

@PhilipObinna12 2 olodos

Women's idea about love is just wickedness
Похожие видео
Sensitive content
This is so stupid, I love it😭
Komar🇺🇦(Commissions open🌸)
64,546 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
this is so creative 😭 God I love drag so much
Ra✨🦋
593,480 просмотров • 2 лет назад
