Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

So this is the disrespect she’s talking about 😭😂🤣

2,494,189 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Jay
Jayvor 1 Jahr

Tried doing with Tems too 😭😭

Profilbild von DavidoPolice
DavidoPolicevor 1 Jahr

Shame wear me cash flow😭

Profilbild von Jay
Jayvor 1 Jahr

😭😂

Profilbild von BAKUSHI
BAKUSHIvor 1 Jahr

Disrespect and she’s laughing like that? Y’all just forcing things that aren’t there. Your fave don smell him wife pussy for public this year, Your fave has embarrassed himself in public more times than anyone else. If guys return that same energy now and post videos una go flip straight into victim mode.

Profilbild von thelotachi 🔲⛓️
thelotachi 🔲⛓️vor 1 Jahr

Wiz scatter am low-key.

Profilbild von Rawlings°
Rawlings°vor 1 Jahr

Meanwhile Davido

Profilbild von thelotachi 🔲⛓️
thelotachi 🔲⛓️vor 1 Jahr

Wiz is a legend

Profilbild von Abbi 🎀
Abbi 🎀vor 1 Jahr

As short as he is Na to dey disrespect women he sabi. He should learn from davido

Profilbild von Israel Olarewaju Olayemi
Israel Olarewaju Olayemivor 1 Jahr

Wizzy mi 😂😂😂

Profilbild von JASSP3R ♞
JASSP3R ♞vor 1 Jahr

Shame no gree me chop

Profilbild von 🀄️❤️
🀄️❤️vor 1 Jahr

My Goat 🐐

Profilbild von POZY
POZYvor 1 Jahr

You wan Dey chop two single mothers

Profilbild von Sir Lexy
Sir Lexyvor 1 Jahr

Who was that lady davido peformed with.

Profilbild von SenOR Fro🧢🌴
SenOR Fro🧢🌴vor 1 Jahr

This same guy can sexualize anything but he thinks he ate by posting DAVIDO on his knees, niqab isn’t even aware of the context

Profilbild von Only1Somzy✞
Only1Somzy✞vor 1 Jahr

Davido too big for that shit normal Na why we dey call am 001

Profilbild von RAREBREED ♈
RAREBREED ♈vor 1 Jahr

Lol she enjoyed that Dubai thing I was at the show 🤣

Profilbild von factos
factosvor 1 Jahr

She's the one that puts herself in that situation

Profilbild von BAD AS HE BE❤️🦅
BAD AS HE BE❤️🦅vor 1 Jahr

Fc shout power 😂😂🦅🦅

Profilbild von Alvin
Alvinvor 1 Jahr

@grok is that Megan wirh Davido?

Profilbild von 🦁LeoAngryLion🦁
🦁LeoAngryLion🦁vor 1 Jahr

Wizzy go too chop this babe Aunty come dey eskolomido Make person give me her number. I wan ask something

Profilbild von 𝕄ø𝕊乇𝕊❄️🧊
𝕄ø𝕊乇𝕊❄️🧊vor 1 Jahr

Wizkid evil

Profilbild von ♛♠♘ 𝟚𝟛𝟜𝔹𝕒𝕓𝕪 𓃶🎀
♛♠♘ 𝟚𝟛𝟜𝔹𝕒𝕓𝕪 𓃶🎀vor 1 Jahr

The werey wan split her yansh 😂😂🙏

Profilbild von Pluto🐐city 𝕏 🐦
Pluto🐐city 𝕏 🐦vor 1 Jahr

This is very ridiculous

Profilbild von akinkunmi abiodun
akinkunmi abiodunvor 1 Jahr

Na his old Bea now

Profilbild von N E D U💋ྀིྀི
N E D U💋ྀིྀིvor 1 Jahr

Person wey dey mad🤣

Profilbild von Gemi9👽
Gemi9👽vor 1 Jahr

She deh craze! You talk say person dey always disrespect you and yet you deh laff. I like as Wizzy chop the werey comot eyes… Wiz na bad man sha🤣

Profilbild von STONER
STONERvor 1 Jahr

While your own idolo dey beg for toto, shameful bald man

Profilbild von SAMMIE ATL
SAMMIE ATLvor 1 Jahr

Dem go still arrest this boy🤣

Profilbild von James Gerber
James Gerbervor 1 Jahr

Nah only God go help single mother

Profilbild von Sylvajay
Sylvajayvor 1 Jahr

@Blessedboy001 Una sha no go kpai person for here 😅

Profilbild von Ğbølâ Ħåń🥷
Ğbølâ Ħåń🥷vor 1 Jahr

When bingo don’t have anything to post about music 😂

Profilbild von Tinubu Must GO In 2027!
Tinubu Must GO In 2027!vor 1 Jahr

@kenny_geez88 She was talking about Her Ex husband. Go and watch the complete video.

Profilbild von dgods👑
dgods👑vor 1 Jahr

If person talk say she no like something, na disrespect

Profilbild von $#@nn3l✨🧚🏽‍♂️
$#@nn3l✨🧚🏽‍♂️vor 1 Jahr

Short king doing his best

Profilbild von Genessiss
Genessissvor 1 Jahr

Later Dey go say na osakpolor Dey misbehave!! See una idolo wey them Dey slap 👋 for stage!! Shame!!

Ähnliche Videos