正在加载视频...
视频加载失败
So this is the disrespect she’s talking about 😭😂🤣
35 条评论

Tried doing with Tems too 😭😭

Shame wear me cash flow😭

😭😂

Disrespect and she’s laughing like that? Y’all just forcing things that aren’t there. Your fave don smell him wife pussy for public this year, Your fave has embarrassed himself in public more times than anyone else. If guys return that same energy now and post videos una go flip straight into victim mode.

Wiz scatter am low-key.

Meanwhile Davido

Wiz is a legend

As short as he is Na to dey disrespect women he sabi. He should learn from davido

Wizzy mi 😂😂😂

Shame no gree me chop

My Goat 🐐

You wan Dey chop two single mothers

Who was that lady davido peformed with.

This same guy can sexualize anything but he thinks he ate by posting DAVIDO on his knees, niqab isn’t even aware of the context

Davido too big for that shit normal Na why we dey call am 001

Lol she enjoyed that Dubai thing I was at the show 🤣

She's the one that puts herself in that situation

Fc shout power 😂😂🦅🦅

@grok is that Megan wirh Davido?

Wizzy go too chop this babe Aunty come dey eskolomido Make person give me her number. I wan ask something

Wizkid evil

The werey wan split her yansh 😂😂🙏

This is very ridiculous

Na his old Bea now

Person wey dey mad🤣

She deh craze! You talk say person dey always disrespect you and yet you deh laff. I like as Wizzy chop the werey comot eyes… Wiz na bad man sha🤣

While your own idolo dey beg for toto, shameful bald man

Dem go still arrest this boy🤣

Nah only God go help single mother

@Blessedboy001 Una sha no go kpai person for here 😅

When bingo don’t have anything to post about music 😂

@kenny_geez88 She was talking about Her Ex husband. Go and watch the complete video.

If person talk say she no like something, na disrespect

Short king doing his best

Later Dey go say na osakpolor Dey misbehave!! See una idolo wey them Dey slap 👋 for stage!! Shame!!
