Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
So this is where this Osuofia meme came from ? ๐๐๐
10 Kommentare

ู๐ชvor 2 Jahren
Thereโs just no way to explain yourself out of this

SonOfGloryvor 2 Jahren
Imagination wan finish oga from outside

Vvor 2 Jahren
they generated like 100 memes from his reactions๐

AMARAvor 2 Jahren
Thatโs why itโs not good to assume ๐

DeHanna Ifeoluwa๐ซฆvor 2 Jahren
How madam wan take explain say all the moaning and spread am well na bedsheet she Dey talk about ๐ฅน๐ฅน

C. J.vor 2 Jahren
๐ ๐คฃ ๐. Why the woman go do like that?

Chimzytv2vor 2 Jahren
๐ ๐ ๐ this video have made my day

HamstringFCB ๐ดโโ ๏ธvor 2 Jahren
๐ฅฒ

Yeancah of Lagosvor 2 Jahren
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ. E for enter now

Kthewave ๐ฆ
(The black Sheep)vor 2 Jahren
Shey na because of fixing mattress the mumu man dey moan, dey talk shey you enjoy am well well. Wetin them dey enjoy for there now? If na me you canโt tell me anything, you were cheating on me.
