Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
So Wizkid go change outfit for inside plane come out 😳😳
37 Kommentare

That’s a different “STATE OF MIND”

State of mind

Are you people stupid? Can’t you see that’s a different pj 😒

Your brain no tell you say no be the same flight and the same location be that?😏 Your brain dey sleep too much

2 different plane ✈️ u b Werey

Oga your eye dey pain you no see say nah different airplane

bro the jet wen e dey come out from dey different la🤷

Starboy things

🤝

Fc too mumu, how come the plane change from black to white,abi na AI?

Una just mumu for this country How na how is that the same

That's two different plan Make Una check am well

Big wiz

💯

Why you no get sense on videos.. ? 😎

The plane is not the same bro… check

So u no see say na edited video two different private jet black n white ranted

Guy you just dumb as fvck can't you see the planes are different 😭🥺💔

Guess as he changed outfit, the plane also changed color too. Dumb people everywhere 🤦🏼♂️

But how na, we can all see that he came out form a different plane na

The bag is totally different and even the plane is totally different also. No point

You no get eye

Different jet

Color blindness dey worry this guy

Wizkid's private era has passed I pity him now he can't of ford it anymore no more booking sad

Change clothe keh Abi na eye the pain u?

As na mumu well well I like am

Bad guy. You sef know wetin you do lol

Its not the same jet naa abi naa my eyes dey pain me

Na people wey Dey engage una I blame you fools are just here to cash out through wizkid name

No be the same plane eje😂

GOAT THE 2 JETS NAH SAME FOR UR EYE. YOU NOR FIT MAKE ME DISLIKE WIZKID KIP TRYING 😆 🤣 ❤

Ur brain dey smell e Don spoil ... U see person enter black and white jet come out from white jet u post u with a stupid caption this fc una no get sense

Fc don run dey hype am 😂

una too mumu

That’s two different planes… na different occasions

U just merge two different videos 🙄🙄
