正在加载视频...
视频加载失败
So ZTTW don get store for north and we no know?
43 条评论

Aboki dey another world brooo

10 years off the real world

Zlatan go just dey cry for em store

E no really care like that

Nothing pain me pass say date wey dey there na 2026💔

😭😭

Person wey wear fake today, go wear original tomorrow - @Zlatan_Ibile

Their liver anytime its celebration

@saveemalot 😂😂😂😂

@stfukhaleeed -@jamiuxxiv you de do birthday, you no invite me

@stfukhaleeed @jamiuxxiv 😭😭😭😭

Zanku to the north 🫡

Bro, Zlatan go cry when he see say North don turn his brand to Aba made overnight 😂

See my Bikeman 🤦🏾♂️

Aboki have a genuine thing for colour colour clothes

Them come still get different colours 😂😂😂

You no like me again

Wetin I do oga mi

You no engage me again 😔

Try visit the store na for kano

We can go together

How many plot is the room abeg😂

Wetin be this 😂😂😂😂

Which part of north 😂😂

I no know ooo 😂😂😂

Stop be ignorant you daft punk, the are clearly from Niger and there’s even a 🇳🇪 on the main guy’s headwarmer. The music isn’t even from the north

wait…why are they all rocking the Nike Air Max TN plus👀….the copy of course.

Haa

Na that small house 19 of them come out from? 😳😂

Bandits sef don dey wear ZTTW This clothing line don go global

Na there I buy clothes yesterday 😂

Wetin be this 😂

Who gangshiiii 😂😂

Dem Dey help am promote am

They come be like real life tom tom pack

@jamiuxxiv lol na you know o, happiness is free As celebrities don gather themselves one side dy visit ZTTW store. Our brothers in the north can do with the little they got I’m happy for them🙂

Na only Aboki fit reach like 20 inside one room. If Dem come Lagos, Dem no dey even bother to rent a room. Give one of them security job, and you will automatically have at least 16 to 25 security in the afternoon and like 4 to 6 security in the night. Over security go want injure that building, no thief dares to come steal for that house.

Bandit Collection 😂

😂😂 bruhhh this is so funny The fact that they are so plenty 😂😂

Wetin be this 😂😂😂

When you order ZTTW on Jumia, this is what arrives.💀

Wait first o How many dem be so inside this one room I don loose count o

These people dey years behind us😂
