Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
#SOLO , a true Story , OUT NOW
10 Kommentare

Magic sound

You are one of the best bro🔥 been a fan since day one. Many many years now, none like your style in music. Best ever bro 🍀🔥 dem nor fit Katapot you with their envies ways 🥰🥰🔥

Soft, cool, melodious, mature... What else to use in qualifying this... Excellent!!! 👌🏼

Normally e go dey on replay

Ajah ❤️

More of this reeky 🫶🏻💫 don’t stop now steady drops

My man reeky!! You don too Starve us 😭 make I go wound myself with this one

One of my favourite songs right now no worry I go give Accra 🇬🇭 DJ 200 cedis to repeat this song 20x

Forever your fan, Reeky. This is a clean gbedu. God abeg elevate me too. I wan dey see sunrise for Panama. 🤲

Now you talking Reeky 🍹
Ähnliche Videos
Sensitive content
A true love story….
Joel OilSheen
42,056 Aufrufe • vor 2 Jahren
Sensitive content
a true love story
Universal News
63,250 Aufrufe • vor 1 Jahr




