Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Some Barber no fit make heaven 😭

64,669 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 40

Фото профиля Moodvibetv022
Moodvibetv0222 месяцев назад

Afin best omo werey 😂he sings rubbish with confidence 😂

Фото профиля Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️
Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️2 месяцев назад

Who Dey give these small pikin studio sef

Фото профиля AYANFE
AYANFE2 месяцев назад

No be small pikin ooo

Фото профиля Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️
Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️2 месяцев назад

Who e come be?

Фото профиля AYANFE
AYANFE2 месяцев назад

Na confirm musician

Фото профиля Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️
Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️2 месяцев назад

With this rubbish😂

Фото профиля AYANFE
AYANFE2 месяцев назад

😂😂😭

Фото профиля Marshal
Marshal2 месяцев назад

See watin dem do afin star😂😂😂

Фото профиля BÏG✨DY💦
BÏG✨DY💦2 месяцев назад

Na them go tell you say the haircut look good on you 😂😂😂

Фото профиля BASITO 🍂🍁🦅
BASITO 🍂🍁🦅2 месяцев назад

Vibezzzzzzzz dey ooo

Фото профиля 💈TushMe Barbershop💈
💈TushMe Barbershop💈2 месяцев назад

Na the style wey he want be that 😂

Фото профиля Moses
Moses2 месяцев назад

Afin style 😂

Фото профиля Charles joseph
Charles joseph2 месяцев назад

If I be that man wey Dey afin back aswr I go knack him stick .. who you Dey follow talk ariwo ko ni music ?

Фото профиля he is bbest
he is bbest2 месяцев назад

WTF is this

Фото профиля Big Oskido ❤️🫡
Big Oskido ❤️🫡2 месяцев назад

Whr u dey see all dis video🤣🤣

Фото профиля Asiwaju
Asiwaju2 месяцев назад

Wetin be this 😂

Фото профиля Emmanuel Akinbo
Emmanuel Akinbo2 месяцев назад

Naa so my roommate wey just open shop help me barb rubbish con still paint my head like i be small pikin ,last week I go barb for better salon he con dey look me like say i be bad friend

Фото профиля AYANFE
AYANFE2 месяцев назад

E better to be bad friend oo

Фото профиля Emmanuel Akinbo
Emmanuel Akinbo2 месяцев назад

I dey tell you

Фото профиля Olamilekan Peter Alabi
Olamilekan Peter Alabi2 месяцев назад

Na Ezekiel I pity, the boy too good pass to dey suffer with this kulubele xr

Фото профиля BIGTEE💀💀
BIGTEE💀💀2 месяцев назад

Him back up singer day surprised 😂

Фото профиля BAMS ABIOLA
BAMS ABIOLA2 месяцев назад

Ahahah your own mouth no go too

Фото профиля Big clever
Big clever2 месяцев назад

Afin best 😀😂😂

Фото профиля Big six
Big six2 месяцев назад

I swear

Фото профиля Aishah Muhammad Zulqarnain(PERFUME VENDOR)
Aishah Muhammad Zulqarnain(PERFUME VENDOR)2 месяцев назад

😂🤣

Фото профиля sampson
sampson2 месяцев назад

That gangan drummer fezz lost when Afin wan change style

Фото профиля Fifehanmi
Fifehanmi2 месяцев назад

Una go just make person dey sin dey go😂😂😂

Фото профиля LYON🦁ROLLOVER
LYON🦁ROLLOVER2 месяцев назад

That uzumaaaaaaa shock the boy 😂

Фото профиля Stacher_lee
Stacher_lee2 месяцев назад

If this one no be albino, he for mad gan 😂

Фото профиля SuperFly
SuperFly2 месяцев назад

Kini jero nko 😂😂😂😂😂

Фото профиля Dami Agunloye
Dami Agunloye2 месяцев назад

What kind of haircut is this?

Фото профиля Olaramsy
Olaramsy2 месяцев назад

Thy supposed shoot that barber way barb that hair

Фото профиля OluwaNishola ❤️🦅
OluwaNishola ❤️🦅2 месяцев назад

E fun awọn ọmọde wọn yí ni igbarun to pe ye

Фото профиля Bęrrÿ🍓’dõńïś 🇳🇬 달의 사랑
Bęrrÿ🍓’dõńïś 🇳🇬 달의 사랑2 месяцев назад

Oloribu ni barber yen

Фото профиля YourNightmare
YourNightmare2 месяцев назад

TikTok was busy praising them. X is dragging them 😂

Фото профиля AYNO✨
AYNO✨2 месяцев назад

I no even dey see the head lovely performance

Фото профиля エマニュエル🌊トレード
エマニュエル🌊トレード2 месяцев назад

No vex na laali dem rub the guy... 😂😂😂 Na low budget barber

Фото профиля Samikeyz
Samikeyz2 месяцев назад

Another verify Generational useless goats everywhere

Фото профиля noah of lagos.
noah of lagos.2 месяцев назад

Original white 💎 afin best.

Фото профиля Biggie Small
Biggie Small2 месяцев назад

Heen heeeen