Loading video...
Video Failed to Load
“some blame it on features, some underrate us” - BNXN
93,577 views • 11 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Guyyy see as Bnxn dey flowwww like a riverrrr. OKML😭😭😭❤️❤️❤️. Tears sef full my eyes😂🤧

Bike from MOWE to GBAGADA no be play o😳

😂😂💔

😭😭 I've been singing don't compare Adeleke to Adenuga....and e been dey make too much sense for my head

😂😂

Before you feature bnxn now you gats guide😂🐐

Bigi man abeg help me show BNXN cos shii to brazyyy 🔥 I tapped from his melody

E no go better for 30bg and their Oga 😂 see who dem say they want cancel

I was wilding out and they thought they could tame us #tuff😤

@BNXN must dey my top artist fasho

Bruv just dea float man

Na this guy 30 big jeans wan whine? See flows man

This verse Best bnxn verse of all time

Bnxn must Dey

Wo wo remix was one of my best finds this year!

A special record

I fit burst cry

😂

🥹

I just jam this song finish oo😂🥰

Fb ski

But it's just because there's nobody that made us

Thought it was “ don’t compare AK(Adeleke) to Adenuga”

I swear i think cey na "do not compare Adeleke to Otenuga" i was wtf is otenuga

BNXN is on fire

“Please don’t compare and AK to a damn Lugar”…. That time wey him and Ruger been dey beef I know say that line na for am 😅😅

I can never not rate this guy!! Even though from now on he start to dey sing rubbish wetin he don sing for past will cover up for it. What a lyrical genius!!

Na @Luciferspeaks_7 plunge this gem into my ears

BNXN is guy is bad🥵💛💛💛

Baba don use our streaks money buy banger

One werey for Facebook say Fola good pass BNXN 😭

Buju sabi this thing called music🎶💚

Which song is this

please remind me when you heard somebody rhyme like this? It's Legittttt!

I played this song like mad 😂😂
Related Videos
Sensitive content
PSA Part 2 🚨 A lot of blame on “cappers”/whatever you wanna call them/us as well We gotta unite and create some positivity here
Matty Chucks
16,130 views • 1 year ago
