Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Some guys will never miss school for a day🌝
129,158 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

This thing happened in my secondary school back then, one economics student teacher, she has a very big nyash, bcos of the lady most students chose economics instead of geography, next term she left and they all face the real teacher. Omoooo the teacher wicked like 😭😂

If e reach your turn miss

😅😅

Once I hear say she is not feeling fine I’m going to her house to greet her

I go miss am, I’m not cheap She go be my home teacher sha

Someone like me I’ll never miss 😋

Na there dem Dey see u

Me to the teacher everyday

This yansh make me remember my computer teacher I no dey miss her class 😂

Abeg where her school dey? I just remember say e get some things wey I never learn finish for school 😂😂

Guys like you ??

Can’t be me

If he reach yr turn miss class oh na front sit I go dey sit down during her period

I am some guys 💔

This is not acceptable in Nigerian schools

If na so my maths teacher dey for school…I for sabi maths wella na….but it’s alwys a man with strong face or a man going through family problems in Nigeria 😂😂

I am going back to secondary school, share location

Student wey serious go dey repeat class

She come be lefty join

In my secondary school, You can't even dress like this to my school as a teacher...you need to dress as a teacher not a bodycon gown like this..our principal or director will send you back.

Majority of teachers like this are not brilliant

Nah all this egbós wey repeat Class go dey feel this nyash.

na me go even be class captain make I dey close to her wella🤭

U go know say nah skit real teachers would have drawn that line perfectly without a stick

What's up... I need a private teacher in my life. 😜

Take me back to school right now😂

tbh, see ikebeee

This kind teacher fit make you learn fast

Teacher wey no fit draw straight line

No teacher will be allowed to dress in such a tight dress.

I like her handwriting 🥹❤️

Those days our teachers use to tell us to always come to them if we are having difficulties in their subject But I never had the opportunity to have this kind of Teacher

I remember the coper wey dey teach us economics that year, nah like dis she dey and I no dey miss her class, Infact nah A I just dey get em course until she commot 😂😂✌️

If my child has a teacher like this, I'll sit in class with the children everyday, including Saturdays.

Abi, no one will want to stay back
Похожие видео
Sensitive content
Not a day goes by where I don't miss you Natlan, they will NEVER make me hate you
💮Plume of Death💮
139,169 просмотров • 8 месяцев назад

