正在加载视频...
视频加载失败
Some men don’t care 🤷 😂 Men like Kay 😂
30,124 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

@Omaragain0 Nobody hates rejection like women lol

@Omaragain0 Her laugh made me laugh

@Omaragain0 Make Una pity our brain na

@Omaragain0 When men reject women they get frustrated 😂

@Omaragain0 So mee 😂 The most annoying statement “Do you know how many guys are in my DM” “Do you know how many guys are dying for me” Go meet them na and leave me alone 😂

@Omaragain0 They have left you behind 😂😂😂

@Omaragain0 Same bed 😂 una come dey make call

@Omaragain0 All this ladies ehn, if dem don fresh or fine like this Dem go automatically think say, all guys go deh rush dem 🤣🤣and fall for dem

@Omaragain0 I swear if you do guy for girls dem go dey find you come

@Omaragain0 This guy just be like me 😂😂

@Omaragain0 Girls like guys who don’t chase them Girls love chasing guys who doesn’t act like they want any girl

@Omaragain0 Especially when their voice is this annoying I no Dey send their papa 😂😂😂

@Omaragain0 Had it been most guys dey behave like this girls for dey single handedly drop their steez

@Omaragain0 They say they don't like nonchalance but secretly they crave it.

@Omaragain0 Funny how this thing real o Cos na man wey no dey give dem face dem dey d!e for

@Omaragain0 They always get pissed when we don’t care

@Omaragain0 Babe like this I get 3 of that kind in 2023 they’re absolutely attention seeker, they will abuse you cures you but still hit your dm or call you whenever they see you around. All they want is your showing little interest to them..

@Omaragain0 She wan dey feel like Merlin 😂😂

@Omaragain0 I don see another update wey I go use 😁😁😁😁😁

@Omaragain0 Carding don sponsor all the Nigeria content creators finish

@Omaragain0 Next time use names like Temi, Teni, Yinka etc

@Omaragain0

@Omaragain0 city boyzzzz

@Omaragain0 I am like that guy Kayode... The moment you enter relationship na that time girls go come dey hit you up, but when you dey single Dem go dey form cardi B

@Omaragain0 That last sound offf me 😂🤣😂😂🤣🤣 “Oma parare”

@Omaragain0 The interesting thing about women Na that Kay wey no send her papa dey give her wet dreams lol Thank God for the egbons in my life for teaching me this early 😂

@Omaragain0 😂😂

@Omaragain0 this one too na skit

@Omaragain0 The funny thing is that. that girl will not rest until kay fuck her, then she go come they form fake love

@Omaragain0 This one never serious 😂😂😂

@Omaragain0 So fake

@Omaragain0 things that can only happen in the sun

@Omaragain0 At least make dem use different location now 😆 Why same bed

@Omaragain0 This is the best way to get any girl !

@Omaragain0 I am Kay 🤣🤣
相关视频
Sensitive content
Don’t leave your kids with men 😂😂😂
Bishop 🇬🇧
89,524 次观看 • 1 年前
