Loading video...
Video Failed to Load
Some people just dey somehow! 🤣
43 Comments

The dog was like plz put me down I will tell ma fellas to back off 😂😂

😂💔

Na me be that if sporty hand don meet me very well, I don't care

😂

Nah two things catch my attention. 1. The dog that chose peace after seeing wetin dey front. 2. The one wey overdo nah hin dem use do scapegoat.

No be lie 😂

I dey learn life

Vivid example of 5 una fit gather me but nah one person go suffer am😂 eye go first turn the dog🤣

😂😂

E shock them 😂

😂😂

As in, is the confidence for me?

@Muhamma06463045 The guy mind no be here 😂

That black dog that was used as a scapegoat will never engage in a joint operation again 🤣

DAMBORUBA

😂

After being released🤣🤣

The last three seconds😂 The dog that chose peace

Watin dem call that sport when dem de play for Olympics that year when dem go roll the thing roll the thing then troway am??

This person is not normal 😂😂😂

😭😭😭 they backed off

The dog he used to wipe the rest will feel like he was set up🤣🤣🤣. "Abeg I no follow una do this thing again oo, no be wetin una talk be this oo"

This is total madness 😂😂😂

@iam_majad At this point, this guy has gone through it all! He ain’t afraid of shit anymore!

Same energy, just a different vibe. 😂😂😂

Bro is all powerful

i get cousin wey all the dogs for my street dey fear that year... He lives our house for theirs anytime btw 11-2am... e sure me say e get people wey him kpai their dog

When he was swinging that dog, shebi you see as the rest keep quiet. This is the same thing that happens when you follow bad friends & they put you into trouble, you'll be the only one to bear the consequences..

If you no use one do example the other no go learn 😂

That show of force is a deterrence to other dogs to not continue with the mission 😂

Who noticed the two dogs at the back stood and watch as them Dey turn the black dog 😂🤣😂😂😂 those dogs were like .. naaahhhhh not me 😂😂

😂😂😭

My guy no get joy! 😂🤣

Helicopter helicopter 🗣️🗣️

God don catch you 😂

Lmao 🤣 Some people no well for anybody ooo 😂

At this point the rest have learned their lessons

THIS IS ANIMAL ABUSE. ❌❌

That dog no believe am 😂

Moral lessons: just use one person set example, the rest go learn 😎

I like as the guy use that dog do Scape Goat, Everybody dey bark for front, he want show say he be Jackie 🤣, he go dey bite leg.. Eye turn am after the guy drop am down 😀😀

See banger tweets...

Better one 😂
