Loading video...
Video Failed to Load
Some people just get problem 🤦🏻♂️
57,471 views • 2 days ago •via X (Twitter)
29 Comments

Dem never explain you dey cry, if them explain give you finish nor b cry you go still cry , women sometime ehhn

You look like this when you're married, but then into a badiee when you're divorced.... No stress that innocent man...

Anything you video come online to me na skit no worry 😒😒

Everything now na social media, we don’t even know Wch one is real or content anymore 🤦🏾♀️

Na why I no go marry Igbo girl be this there problem too much very problem matic people

Na cry 😭 just dy hungry this one 😂😂😂

She is a very stupid woman.

My concern is the safety of that innocent baby, why endanger and traumatize a baby because of a silly content

Now wey you don see watin you dey find inside his phone how do you feel 👀 as e be say you wan dey check hin phone 👀

This kind of behaviour can be very frustrating to a man.

Lol, this one marry rugby player 😂😂😂

This one is manipulating if u are angry about the message and u want to go so why make the video, them lock outside door?

Na why some nigga need Dey spark these married men the way they keep disturbing our GF

The woman na big fool

Am I hearing I will post it? So she wishes to implicate this man? See her mumu stature sef

No tell her anything

Turn yourself to hippopotamus and wan block serah

Now you see the problem yeah

I hope she is in her father’s house

He has every reason to have Sarah

Nice acting

Social media go ruined ibos life both man and woman. Illiterate people. Look at her like iroko tree . Look at person wey want explanation. Mumu women

If this kind thing ma my wife I go dey carry woman come house

Shara is sexier than you. 😂

Una no sabi act 🤧

See land whale 😳

Sent her packaging, very simple

If my wife try this rubbish and post it online, I see it tomorrow morning you’re going home

i'd fly into the counter first and call it an entrance

