Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Some people nor get conscience for this efootball 😂😂😂
909,513 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
62 Kommentare

This guys are using pad to play

I post efootball content, turn on my notifications, I've added you as a mutual boss

Good to have you as my mutual boss 🙌

You can't do these with this our network. After first dribble them don claim ball

@destiny_unl Bro, I think it's coz we do not have a server sha

It puts you at an immediate disadvantage the moment the match starts. The gap that this network issue creates is more than even the skill gap. So many people are crazy good here but because of network they remain mid

My own 🤣🤣

You sef sabi ball 😂😂

😂😂😂 practice makes perfect

Now that i have your attention, we can be mutuals, I post efootball contents like this daily. Just hit the follow button ✅

I still dey learn

You still de learn naim u de ball like this 😂😂

So vinicius jnr sabi dribble?

Bro guy is good at it

I see 😂

Omor make una come teach me abeg I don suffer🙏🏼😭

Lol, bro e nor easy o

Dribbling in game dey sweet

Bro how good are you with dribbling

Still just learning I Neva be pro

Lol so all of us de same category Nice one

Me too no small 😂

Guy you sabi this efootball 😂😂

No oo Na luck I use pull am off 😂

That pad stuff dey milk screen players low-key

How do you know he's using pad

@Legit_Brr It’s obvious now.

@MhiztaEco Leave am make e dey whine himself... With which control on screen will you do these skills... For game wey no even get skill buttons on mobile rather than just directional moves

Vinicius nor skillful like dis for real life o.

No try this one with mtn

Assuming we had our own server, the ping here would be much better boss

Make person teach me how to do skills and dribble na😭

Watch the videos wey I de post everyday you go learn

or efootball pc or mobile? i cannot do this dribbling art

I think it's pc, but this takes years of practice to master with good network

I was playing this game when it name was PES18 so after that game name is change but still i can’t dribble like the video you shared

Do you put interest in learning how to dribble

@Mucheloon_

Cole Palmer fly nodding 😂

Abeg which game be this na efootball?

Yes my boss Thas efootball

Ok boss fb pls

Na network de make en feel like Merlin

Good network is important as well as the skill bro

Na only network fit make am de effective

Omo, are they using pad?

Me self nor know boss 😂

is that FIFA ?

No brother, that's efootball

Just see this 🤪PVP event 50 coins match🤣

If it weren't for the game helping, the shots would go wide. This game needs careful attention to the controls and urgent improvements,it doesn't need cards empowering bad players

Ehen! How una take dey do all this kind stunt Sef?

Unemployment final boss

@grok give me a background song name

How do you even do this on your phone ? 😂 wild

It takes years of practice bro

My own

@52_marvel @Abiara8 Omoh

Hello boss am stocked here and I don’t no way out either I should delete and download it back or wait

How do u people do skills

This is the best I've done how do y'all do those dribbles. I used the tap Dash and flick method.

Je préfère 1000x joue à fifa ce jeux me casse les couilles
