Loading video...
Video Failed to Load
Some people too sabi this cooking thing ๐ฉโ๐ณ ๐ง๐ฝโโ๏ธโโก๏ธ๐ฅ
478,423 views โข 1 day ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Am sorry but na rubbish be this sha ๐๐ Waist of yam

Gangster chef She good pieces

You see this girl so this one sef fit no too sweet If you see her videos wey be say the moment she light cana smoke am before she start to cook Brooo just know say that food na banga

But the ojojoo is too brown That not how we Ijebu people do it

Ah I think say she wan kpai that dog join when the dog came out oo ๐

Thatโs thegangster_chef on Ig, she sabi no worry

@SurrealFida she should carry the food on her head and drop it at the nearest T junction.

This is an Ogun state persons delicacies Ifokore with plantain moimoi and different animals.... weldone sis

Omoh I Dey find wife wey fine o Wey com take cooking as her hubby Not any how cooking o

Ojojo chaii ๐ฅน๐ฅน

Nh to marry her as wife

She Dey form alte but which kind song this Brymo Dey sing sef

what's her handle?

E no fit pass Calabar Yoruba girls will think is AI๐๐

Wetin be this one

What's going on here?

Cooking is art. If you're here, can we be mutuals?

Gangster chef is soo good .. love her vids.

Gangster chef on tik tok

Oh my God!

no belie

This stress no too much

At the end of the day na yam, fish and plantain person chop ๐

65,000

You see how she made it look so simple, some people can never relate

she try but I can cook more than this

This particular chef is toooooo creative

Cook food like this finish, see plate wey she use ๐

Abeg what is it called in English ?

Y onions ๐ข๐ข๐ข๐ขโฆ Rubbish

People are that good

The blending, dem youโre a genius, I can watch this a thousand times.
