Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Some people too sabi this cooking thing 👩‍🍳 🧎🏽‍♀️‍➡️🥘

478,423 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Gabby 💎♊
Gabby 💎♊1 день назад

Am sorry but na rubbish be this sha 😂😂 Waist of yam

Фото профиля Attah Akor
Attah Akor1 день назад

Gangster chef She good pieces

Фото профиля frecklesgod
frecklesgod1 день назад

You see this girl so this one sef fit no too sweet If you see her videos wey be say the moment she light cana smoke am before she start to cook Brooo just know say that food na banga

Фото профиля ☀️🔥Mary ❤️🦅
☀️🔥Mary ❤️🦅1 день назад

But the ojojoo is too brown That not how we Ijebu people do it

Фото профиля MacPherson
MacPherson1 день назад

Ah I think say she wan kpai that dog join when the dog came out oo 😂

Фото профиля Oluwatobi
Oluwatobi1 день назад

That’s thegangster_chef on Ig, she sabi no worry

Фото профиля Tuminininu
Tuminininu1 день назад

@SurrealFida she should carry the food on her head and drop it at the nearest T junction.

Фото профиля Mayowa
Mayowa1 день назад

This is an Ogun state persons delicacies Ifokore with plantain moimoi and different animals.... weldone sis

Фото профиля Beautifulbeast
Beautifulbeast1 день назад

Omoh I Dey find wife wey fine o Wey com take cooking as her hubby Not any how cooking o

Фото профиля 🅴🅼🆁🆈🆂🦠
🅴🅼🆁🆈🆂🦠1 день назад

Ojojo chaii 🥹🥹

Фото профиля METHOD_🦅
METHOD_🦅1 день назад

Nh to marry her as wife

Фото профиля Markson
Markson1 день назад

She Dey form alte but which kind song this Brymo Dey sing sef

Фото профиля Chef
Chef1 день назад

what's her handle?

Фото профиля 𝐉𝐮𝐩𝐲𝐭𝐞𝐫_01
𝐉𝐮𝐩𝐲𝐭𝐞𝐫_011 день назад

E no fit pass Calabar Yoruba girls will think is AI😂😂

Фото профиля COVENANT🪓
COVENANT🪓1 день назад

Wetin be this one

Фото профиля Nos
Nos1 день назад

What's going on here?

Фото профиля Samora🥷🏽🥶
Samora🥷🏽🥶1 день назад

Cooking is art. If you're here, can we be mutuals?

Фото профиля Lotanna
Lotanna23 часов назад

Gangster chef is soo good .. love her vids.

Фото профиля spoonzzRMFC🤍
spoonzzRMFC🤍1 день назад

Gangster chef on tik tok

Фото профиля Isaac
Isaac1 день назад

Oh my God!

Фото профиля Drap
Drap1 день назад

no belie

Фото профиля Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬
Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬1 день назад

This stress no too much

Фото профиля E’s
E’s1 день назад

At the end of the day na yam, fish and plantain person chop 😞

Фото профиля Klichi
Klichi1 день назад

65,000

Фото профиля BIG KAY🖤🦅
BIG KAY🖤🦅1 день назад

You see how she made it look so simple, some people can never relate

Фото профиля YAMI-SMM 🪐
YAMI-SMM 🪐1 день назад

she try but I can cook more than this

Фото профиля Ehirim
Ehirim23 часов назад

This particular chef is toooooo creative

Фото профиля Lanry17 👽
Lanry17 👽1 день назад

Cook food like this finish, see plate wey she use 😂

Фото профиля Yusuf
Yusuf1 день назад

Abeg what is it called in English ?

Фото профиля Papa
Papa1 день назад

Y onions 😢😢😢😢… Rubbish

Фото профиля 🅵🅰🅼🅾🅻🅰🅻🅰 🪫🪔🔋
🅵🅰🅼🅾🅻🅰🅻🅰 🪫🪔🔋1 день назад

People are that good

Фото профиля Keston Kester
Keston Kester1 день назад

The blending, dem you’re a genius, I can watch this a thousand times.

Похожие видео