正在加载视频...

视频加载失败

Some people too sabi this cooking thing 👩‍🍳 🧎🏽‍♀️‍➡️🥘

478,423 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)

32 条评论

Gabby 💎♊ 的头像
Gabby 💎♊1 天前

Am sorry but na rubbish be this sha 😂😂 Waist of yam

Attah Akor 的头像
Attah Akor1 天前

Gangster chef She good pieces

frecklesgod 的头像
frecklesgod1 天前

You see this girl so this one sef fit no too sweet If you see her videos wey be say the moment she light cana smoke am before she start to cook Brooo just know say that food na banga

☀️🔥Mary ❤️🦅 的头像
☀️🔥Mary ❤️🦅1 天前

But the ojojoo is too brown That not how we Ijebu people do it

MacPherson 的头像
MacPherson1 天前

Ah I think say she wan kpai that dog join when the dog came out oo 😂

Oluwatobi 的头像
Oluwatobi1 天前

That’s thegangster_chef on Ig, she sabi no worry

Tuminininu 的头像
Tuminininu1 天前

@SurrealFida she should carry the food on her head and drop it at the nearest T junction.

Mayowa 的头像
Mayowa1 天前

This is an Ogun state persons delicacies Ifokore with plantain moimoi and different animals.... weldone sis

Beautifulbeast 的头像
Beautifulbeast1 天前

Omoh I Dey find wife wey fine o Wey com take cooking as her hubby Not any how cooking o

🅴🅼🆁🆈🆂🦠 的头像
🅴🅼🆁🆈🆂🦠1 天前

Ojojo chaii 🥹🥹

METHOD_🦅 的头像
METHOD_🦅1 天前

Nh to marry her as wife

Markson 的头像
Markson1 天前

She Dey form alte but which kind song this Brymo Dey sing sef

Chef 的头像
Chef1 天前

what's her handle?

𝐉𝐮𝐩𝐲𝐭𝐞𝐫_01 的头像
𝐉𝐮𝐩𝐲𝐭𝐞𝐫_011 天前

E no fit pass Calabar Yoruba girls will think is AI😂😂

COVENANT🪓 的头像
COVENANT🪓1 天前

Wetin be this one

Nos 的头像
Nos1 天前

What's going on here?

Samora🥷🏽🥶 的头像
Samora🥷🏽🥶1 天前

Cooking is art. If you're here, can we be mutuals?

Lotanna 的头像
Lotanna1 天前

Gangster chef is soo good .. love her vids.

spoonzzRMFC🤍 的头像
spoonzzRMFC🤍1 天前

Gangster chef on tik tok

Isaac 的头像
Isaac1 天前

Oh my God!

Drap 的头像
Drap1 天前

no belie

Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬 的头像
Olaoluwa Holla#TheAnnointed#🇳🇬1 天前

This stress no too much

E’s 的头像
E’s1 天前

At the end of the day na yam, fish and plantain person chop 😞

Klichi 的头像
Klichi1 天前

65,000

BIG KAY🖤🦅 的头像
BIG KAY🖤🦅1 天前

You see how she made it look so simple, some people can never relate

YAMI-SMM 🪐 的头像
YAMI-SMM 🪐1 天前

she try but I can cook more than this

Ehirim 的头像
Ehirim1 天前

This particular chef is toooooo creative

Lanry17 👽 的头像
Lanry17 👽1 天前

Cook food like this finish, see plate wey she use 😂

Yusuf 的头像
Yusuf1 天前

Abeg what is it called in English ?

Papa 的头像
Papa1 天前

Y onions 😢😢😢😢… Rubbish

🅵🅰🅼🅾🅻🅰🅻🅰 🪫🪔🔋 的头像
🅵🅰🅼🅾🅻🅰🅻🅰 🪫🪔🔋1 天前

People are that good

Keston Kester 的头像
Keston Kester1 天前

The blending, dem you’re a genius, I can watch this a thousand times.

相关视频