Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Somebody finally said it 😭
252,392 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Me wa follow pesin come 😩😂😅

Na one of my favorite thing for party be this 😂 cos that when I go out to breathe 🧘♀️

This was such a good laugh😂 @falzthebahdguy God bless you mehn💯

Why you go kiss person girlfriend for stage. werey?? 🌚

Ajeh no get anything too say I just wan chop 😂😂😂😭😭😭😂

😂😂😂

Every birthday party now

Just allow us enjoy our food and drinks oooo Some of us come because of the food ooo

How about you stop kissing somebody’s else girlfriend on stage

This still happened to me in June. I just Dey talk rubbish

The Mc did that at my wedding cos he is my husband friend, so all his friends spoke about him all through! I was pissed at he's been marked 🛑 😡 Never Again 🙅♀️

That's what they did to Peller, and he described the girl as a woman that wears clothes 😂😂😂😂

@LurdChiboi coman see 😂

Na Lagos people Dey do this thing.

Especially when it’s spontaneous😩 likeee i no really sabi this person like that o

It has been happening right from time

@judicodes 😂

Please I beg u can u send me this video in my dm please

Wetin make I talk na? Make I lie for you?

I just come to chop nothing more

😂😂😂

I just came to eat rice oo 😂😂

We just need shaggy and falz in a movie...

Me way go dun loss codedly

@tha_Gidi This is a personal attack on you

😂😂😂😂😭😭😭😭

Oga I just came to eat 😂

Na why you go kiss person babe for stage?😒

😂😂

😂😂🤣🤣

I’m just a +1😭😭😭 What do you want me to say??😩😩

This falz and phyno na the same 😦 just add beat to their normal talk........ U go see rap and flows 😂
