Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Somebody save me 😳😭😭

92,747 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

72 Kommentare

Profilbild von duke
dukevor 3 Monaten

So na the web3 Wey una dey talk about be this

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

This one na web4

Profilbild von вєℓℓιση
вєℓℓισηvor 3 Monaten

@Jweirdasf Be like say na spider girl be that

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

@Jweirdasf I Dey suspect am too 😂

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

wetin you dey do for here 😭😭

Profilbild von Avy
Avyvor 3 Monaten

@s_nemzyyeah Na this country I blame

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

@s_nemzyyeah Tinubu man😔

Profilbild von yanmi
yanmivor 3 Monaten

Why Spider-Man get yansh 😭😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

😭😭😭😭😭

Profilbild von 🧟‍♂️
🧟‍♂️vor 3 Monaten

return data wey i use watch this rubbish 😡

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Abeg nau 😭😭

Profilbild von ★ 𝓑𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓲𝓯𝓮 ☆🇪🇸
★ 𝓑𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓲𝓯𝓮 ☆🇪🇸vor 3 Monaten

Ohh my @spookylava2 see where you suppose dey, theater arts 🎭 Go dey waste talent💔 Too tier fooling btw

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

@spookylava2 Why him dey dance

Profilbild von Chilx
Chilxvor 3 Monaten

I want to go to school I want to go to school Cray wayyyyyy😭😭😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

People wey no sabi anything 😭😭😭

Profilbild von Deborah Tim
Deborah Timvor 3 Monaten

This Spiderman thick oo😂 I'm guessing the one in white Na bandit? 😂

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

😭😭😭😭how did you know Mutuals

Profilbild von Abdulazeem🪖
Abdulazeem🪖vor 3 Monaten

See wetin humans dey do 😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

@zeemoney456 Bro see fooling

Profilbild von Dani wizz bang
Dani wizz bangvor 3 Monaten

Pure me water guy 😂😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Hot or cold

Profilbild von Dani wizz bang
Dani wizz bangvor 3 Monaten

Stone

Profilbild von Syre🍃🎀
Syre🍃🎀vor 3 Monaten

😂😂😂😂😂😂😂Spider-Man wey no fit use web

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

😂😂😂😂😭😭

Profilbild von BAD
BADvor 3 Monaten

E long 😂

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

E really long Mutuals ski

Profilbild von realkay
realkayvor 3 Monaten

Na spider girl be that oo

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Somebody save her

Profilbild von Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴
Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴vor 3 Monaten

Omo, this one na peak Fooling oo 😭😹

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

As how nau 😭😭😭

Profilbild von Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴
Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴vor 3 Monaten

Maybe na Comedy 😭😹

Profilbild von Mr Essien📜✍🏼
Mr Essien📜✍🏼vor 3 Monaten

This is crazy😭😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Like really crazy

Profilbild von Raph
Raphvor 3 Monaten

Watin be this naa 😭😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Spider man

Profilbild von ًًًً
ًًًًvor 3 Monaten

ayoo remmy boy 😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

😭😭😭😭😭

Profilbild von Ric_hardz
Ric_hardzvor 3 Monaten

Ahh

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

I just dey pity them

Profilbild von Broke till I’m getting it😵‍💫
Broke till I’m getting it😵‍💫vor 3 Monaten

And they lived happily every after😭😂

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

So crazy Mutuals

Profilbild von Tunde
Tundevor 3 Monaten

@kachimike1 see spiderman 😂😂

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

@kachimike1 😂😂😂😂

Profilbild von Seyifunmi 🌸
Seyifunmi 🌸vor 3 Monaten

Temu Spider-Man 😭😭😂😂

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Spider wey get yansh😭

Profilbild von Seyifunmi 🌸
Seyifunmi 🌸vor 3 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Reema 🌺
Reema 🌺vor 3 Monaten

All of them mumu 😭😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Abeg nah😭😭

Profilbild von Lisan al Gaib
Lisan al Gaibvor 3 Monaten

Wetin be this guy 😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Spider girl 😭😭

Profilbild von SCØTTY
SCØTTYvor 3 Monaten

Ahh fuck, poor man pikin dey see something 😭💔

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Big something Mutuals 😂

Profilbild von Flenjo⭕
Flenjo⭕vor 3 Monaten

Them no rate una wey the watch

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Like so crazy 😭

Profilbild von Ben
Benvor 3 Monaten

wetin be this rubbish ?

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

I no even understand 😭😭

Profilbild von adonis♟
adonis♟vor 3 Monaten

na so theater art dey be?😂😂😂😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Very useless course 😭

Profilbild von The girl from Nowhere 💔
The girl from Nowhere 💔vor 3 Monaten

Which uni be this

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Ansu😭😭

Profilbild von 🍃 🥷🏼🍃
🍃 🥷🏼🍃vor 3 Monaten

Walai, I fuck up as I choose to study this Engineering, I for just dey theater art dey fool my thing 😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

No be you again 😭😭

Profilbild von Government OFficial📊
Government OFficial📊vor 3 Monaten

Spider man save person from bandit 😂😂😂

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Country don hard 😭

Profilbild von Jagger
Jaggervor 3 Monaten

What am I even looking at 😭😭😂

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Bruh Mutuals

Profilbild von ✞
✞vor 3 Monaten

😭😭😭😭😭

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

Remy boy

Profilbild von upcoming billionaire
upcoming billionairevor 3 Monaten

@GeorgeEbenezer0

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

@GeorgeEbenezer0 Na your guy 😳

Profilbild von Leyah
Leyahvor 3 Monaten

You go think say you don see life finish then gbam another mumuness go pop up.

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 3 Monaten

@leyahhalpein Bruh so crazy 😭😭

Ähnliche Videos

Somebody help me pls! 😭😭😭
0:46

Sensitive content

Somebody help me pls! 😭😭😭

Sexyy Red

217,980 Aufrufe • vor 5 Monaten