Loading video...
Video Failed to Load
Somebody save me 😳😭😭
92,747 views • 3 months ago •via X (Twitter)
72 Comments

So na the web3 Wey una dey talk about be this

This one na web4

@Jweirdasf Be like say na spider girl be that

@Jweirdasf I Dey suspect am too 😂

wetin you dey do for here 😭😭

@s_nemzyyeah Na this country I blame

@s_nemzyyeah Tinubu man😔

Why Spider-Man get yansh 😭😭

😭😭😭😭😭

return data wey i use watch this rubbish 😡

Abeg nau 😭😭

Ohh my @spookylava2 see where you suppose dey, theater arts 🎭 Go dey waste talent💔 Too tier fooling btw

@spookylava2 Why him dey dance

I want to go to school I want to go to school Cray wayyyyyy😭😭😭

People wey no sabi anything 😭😭😭

This Spiderman thick oo😂 I'm guessing the one in white Na bandit? 😂

😭😭😭😭how did you know Mutuals

See wetin humans dey do 😭

@zeemoney456 Bro see fooling

Pure me water guy 😂😭

Hot or cold

Stone

😂😂😂😂😂😂😂Spider-Man wey no fit use web

😂😂😂😂😭😭

E long 😂

E really long Mutuals ski

Na spider girl be that oo

Somebody save her

Omo, this one na peak Fooling oo 😭😹

As how nau 😭😭😭

Maybe na Comedy 😭😹

This is crazy😭😭

Like really crazy

Watin be this naa 😭😭

Spider man

ayoo remmy boy 😭

😭😭😭😭😭

Ahh

I just dey pity them

And they lived happily every after😭😂

So crazy Mutuals

@kachimike1 see spiderman 😂😂

@kachimike1 😂😂😂😂

Temu Spider-Man 😭😭😂😂

Spider wey get yansh😭

😂😂😂

All of them mumu 😭😭

Abeg nah😭😭

Wetin be this guy 😭

Spider girl 😭😭

Ahh fuck, poor man pikin dey see something 😭💔

Big something Mutuals 😂

Them no rate una wey the watch

Like so crazy 😭

wetin be this rubbish ?

I no even understand 😭😭

na so theater art dey be?😂😂😂😭

Very useless course 😭

Which uni be this

Ansu😭😭

Walai, I fuck up as I choose to study this Engineering, I for just dey theater art dey fool my thing 😭

No be you again 😭😭

Spider man save person from bandit 😂😂😂

Country don hard 😭

What am I even looking at 😭😭😂

Bruh Mutuals

😭😭😭😭😭

Remy boy

@GeorgeEbenezer0

@GeorgeEbenezer0 Na your guy 😳

You go think say you don see life finish then gbam another mumuness go pop up.

@leyahhalpein Bruh so crazy 😭😭
Related Videos
Sensitive content
Somebody help me pls! 😭😭😭
Sexyy Red
217,980 views • 5 months ago
Sensitive content
SOMEONE SAVE ME 😭😭😭 NAMTAN BEAUTERRY MY HOME #BeauterryXNamtanTipnaree #filmracha
peachy
61,205 views • 1 month ago
