Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Somebody save me 😳😭😭

92,747 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 72

Фото профиля duke
duke3 месяцев назад

So na the web3 Wey una dey talk about be this

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

This one na web4

Фото профиля вєℓℓιση
вєℓℓιση3 месяцев назад

@Jweirdasf Be like say na spider girl be that

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

@Jweirdasf I Dey suspect am too 😂

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

wetin you dey do for here 😭😭

Фото профиля Avy
Avy3 месяцев назад

@s_nemzyyeah Na this country I blame

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

@s_nemzyyeah Tinubu man😔

Фото профиля yanmi
yanmi3 месяцев назад

Why Spider-Man get yansh 😭😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

😭😭😭😭😭

Фото профиля 🧟‍♂️
🧟‍♂️3 месяцев назад

return data wey i use watch this rubbish 😡

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Abeg nau 😭😭

Фото профиля ★ 𝓑𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓲𝓯𝓮 ☆🇪🇸
★ 𝓑𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓲𝓯𝓮 ☆🇪🇸3 месяцев назад

Ohh my @spookylava2 see where you suppose dey, theater arts 🎭 Go dey waste talent💔 Too tier fooling btw

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

@spookylava2 Why him dey dance

Фото профиля Chilx
Chilx3 месяцев назад

I want to go to school I want to go to school Cray wayyyyyy😭😭😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

People wey no sabi anything 😭😭😭

Фото профиля Deborah Tim
Deborah Tim3 месяцев назад

This Spiderman thick oo😂 I'm guessing the one in white Na bandit? 😂

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

😭😭😭😭how did you know Mutuals

Фото профиля Abdulazeem🪖
Abdulazeem🪖3 месяцев назад

See wetin humans dey do 😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

@zeemoney456 Bro see fooling

Фото профиля Dani wizz bang
Dani wizz bang3 месяцев назад

Pure me water guy 😂😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Hot or cold

Фото профиля Dani wizz bang
Dani wizz bang3 месяцев назад

Stone

Фото профиля Syre🍃🎀
Syre🍃🎀3 месяцев назад

😂😂😂😂😂😂😂Spider-Man wey no fit use web

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

😂😂😂😂😭😭

Фото профиля BAD
BAD3 месяцев назад

E long 😂

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

E really long Mutuals ski

Фото профиля realkay
realkay3 месяцев назад

Na spider girl be that oo

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Somebody save her

Фото профиля Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴
Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴3 месяцев назад

Omo, this one na peak Fooling oo 😭😹

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

As how nau 😭😭😭

Фото профиля Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴
Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴3 месяцев назад

Maybe na Comedy 😭😹

Фото профиля Mr Essien📜✍🏼
Mr Essien📜✍🏼3 месяцев назад

This is crazy😭😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Like really crazy

Фото профиля Raph
Raph3 месяцев назад

Watin be this naa 😭😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Spider man

Фото профиля ًًًً
ًًًً3 месяцев назад

ayoo remmy boy 😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

😭😭😭😭😭

Фото профиля Ric_hardz
Ric_hardz3 месяцев назад

Ahh

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

I just dey pity them

Фото профиля Broke till I’m getting it😵‍💫
Broke till I’m getting it😵‍💫3 месяцев назад

And they lived happily every after😭😂

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

So crazy Mutuals

Фото профиля Tunde
Tunde3 месяцев назад

@kachimike1 see spiderman 😂😂

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

@kachimike1 😂😂😂😂

Фото профиля Seyifunmi 🌸
Seyifunmi 🌸3 месяцев назад

Temu Spider-Man 😭😭😂😂

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Spider wey get yansh😭

Фото профиля Seyifunmi 🌸
Seyifunmi 🌸3 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Reema 🌺
Reema 🌺3 месяцев назад

All of them mumu 😭😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Abeg nah😭😭

Фото профиля Lisan al Gaib
Lisan al Gaib3 месяцев назад

Wetin be this guy 😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Spider girl 😭😭

Фото профиля SCØTTY
SCØTTY3 месяцев назад

Ahh fuck, poor man pikin dey see something 😭💔

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Big something Mutuals 😂

Фото профиля Flenjo⭕
Flenjo⭕3 месяцев назад

Them no rate una wey the watch

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Like so crazy 😭

Фото профиля Ben
Ben3 месяцев назад

wetin be this rubbish ?

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

I no even understand 😭😭

Фото профиля adonis♟
adonis♟3 месяцев назад

na so theater art dey be?😂😂😂😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Very useless course 😭

Фото профиля The girl from Nowhere 💔
The girl from Nowhere 💔3 месяцев назад

Which uni be this

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Ansu😭😭

Фото профиля 🍃 🥷🏼🍃
🍃 🥷🏼🍃3 месяцев назад

Walai, I fuck up as I choose to study this Engineering, I for just dey theater art dey fool my thing 😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

No be you again 😭😭

Фото профиля Government OFficial📊
Government OFficial📊3 месяцев назад

Spider man save person from bandit 😂😂😂

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Country don hard 😭

Фото профиля Jagger
Jagger3 месяцев назад

What am I even looking at 😭😭😂

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Bruh Mutuals

Фото профиля ✞
✞3 месяцев назад

😭😭😭😭😭

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

Remy boy

Фото профиля upcoming billionaire
upcoming billionaire3 месяцев назад

@GeorgeEbenezer0

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

@GeorgeEbenezer0 Na your guy 😳

Фото профиля Leyah
Leyah3 месяцев назад

You go think say you don see life finish then gbam another mumuness go pop up.

Фото профиля Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻3 месяцев назад

@leyahhalpein Bruh so crazy 😭😭

Похожие видео