正在加载视频...

视频加载失败

Somebody save me 😳😭😭

92,747 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

72 条评论

duke 的头像
duke3 个月前

So na the web3 Wey una dey talk about be this

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

This one na web4

вєℓℓιση 的头像
вєℓℓιση3 个月前

@Jweirdasf Be like say na spider girl be that

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

@Jweirdasf I Dey suspect am too 😂

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

wetin you dey do for here 😭😭

Avy 的头像
Avy3 个月前

@s_nemzyyeah Na this country I blame

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

@s_nemzyyeah Tinubu man😔

yanmi 的头像
yanmi3 个月前

Why Spider-Man get yansh 😭😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

😭😭😭😭😭

🧟‍♂️ 的头像
🧟‍♂️3 个月前

return data wey i use watch this rubbish 😡

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Abeg nau 😭😭

★ 𝓑𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓲𝓯𝓮 ☆🇪🇸 的头像
★ 𝓑𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓲𝓯𝓮 ☆🇪🇸3 个月前

Ohh my @spookylava2 see where you suppose dey, theater arts 🎭 Go dey waste talent💔 Too tier fooling btw

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

@spookylava2 Why him dey dance

Chilx 的头像
Chilx3 个月前

I want to go to school I want to go to school Cray wayyyyyy😭😭😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

People wey no sabi anything 😭😭😭

Deborah Tim 的头像
Deborah Tim3 个月前

This Spiderman thick oo😂 I'm guessing the one in white Na bandit? 😂

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

😭😭😭😭how did you know Mutuals

Abdulazeem🪖 的头像
Abdulazeem🪖3 个月前

See wetin humans dey do 😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

@zeemoney456 Bro see fooling

Dani wizz bang 的头像
Dani wizz bang3 个月前

Pure me water guy 😂😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Hot or cold

Dani wizz bang 的头像
Dani wizz bang3 个月前

Stone

Syre🍃🎀 的头像
Syre🍃🎀3 个月前

😂😂😂😂😂😂😂Spider-Man wey no fit use web

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

😂😂😂😂😭😭

BAD 的头像
BAD3 个月前

E long 😂

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

E really long Mutuals ski

realkay 的头像
realkay3 个月前

Na spider girl be that oo

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Somebody save her

Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴 的头像
Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴3 个月前

Omo, this one na peak Fooling oo 😭😹

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

As how nau 😭😭😭

Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴 的头像
Ɠ ƖⱤĀƝ➕FƸƊƸⱤÄL 3 🦉🪖🇳🇴3 个月前

Maybe na Comedy 😭😹

Mr Essien📜✍🏼 的头像
Mr Essien📜✍🏼3 个月前

This is crazy😭😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Like really crazy

Raph 的头像
Raph3 个月前

Watin be this naa 😭😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Spider man

ًًًً 的头像
ًًًً3 个月前

ayoo remmy boy 😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

😭😭😭😭😭

Ric_hardz 的头像
Ric_hardz3 个月前

Ahh

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

I just dey pity them

Broke till I’m getting it😵‍💫 的头像
Broke till I’m getting it😵‍💫3 个月前

And they lived happily every after😭😂

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

So crazy Mutuals

Tunde 的头像
Tunde3 个月前

@kachimike1 see spiderman 😂😂

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

@kachimike1 😂😂😂😂

Seyifunmi 🌸 的头像
Seyifunmi 🌸3 个月前

Temu Spider-Man 😭😭😂😂

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Spider wey get yansh😭

Seyifunmi 🌸 的头像
Seyifunmi 🌸3 个月前

😂😂😂

Reema 🌺 的头像
Reema 🌺3 个月前

All of them mumu 😭😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Abeg nah😭😭

Lisan al Gaib 的头像
Lisan al Gaib3 个月前

Wetin be this guy 😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Spider girl 😭😭

SCØTTY 的头像
SCØTTY3 个月前

Ahh fuck, poor man pikin dey see something 😭💔

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Big something Mutuals 😂

Flenjo⭕ 的头像
Flenjo⭕3 个月前

Them no rate una wey the watch

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Like so crazy 😭

Ben 的头像
Ben3 个月前

wetin be this rubbish ?

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

I no even understand 😭😭

adonis♟ 的头像
adonis♟3 个月前

na so theater art dey be?😂😂😂😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Very useless course 😭

The girl from Nowhere 💔 的头像
The girl from Nowhere 💔3 个月前

Which uni be this

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Ansu😭😭

🍃 🥷🏼🍃 的头像
🍃 🥷🏼🍃3 个月前

Walai, I fuck up as I choose to study this Engineering, I for just dey theater art dey fool my thing 😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

No be you again 😭😭

Government OFficial📊 的头像
Government OFficial📊3 个月前

Spider man save person from bandit 😂😂😂

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Country don hard 😭

Jagger 的头像
Jagger3 个月前

What am I even looking at 😭😭😂

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Bruh Mutuals

✞ 的头像
✞3 个月前

😭😭😭😭😭

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

Remy boy

upcoming billionaire 的头像
upcoming billionaire3 个月前

@GeorgeEbenezer0

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

@GeorgeEbenezer0 Na your guy 😳

Leyah 的头像
Leyah3 个月前

You go think say you don see life finish then gbam another mumuness go pop up.

Big Ben🥷🏻 的头像
Big Ben🥷🏻3 个月前

@leyahhalpein Bruh so crazy 😭😭

相关视频

Somebody help me pls! 😭😭😭
0:46

Sensitive content

Somebody help me pls! 😭😭😭

Sexyy Red

217,980 次观看 • 5 个月前