Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Somebody say how?😂😂😭

68,304 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Official Ajbrown_TV
Official Ajbrown_TV8 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Dj iDentic
Dj iDentic8 месяцев назад

First 30 minutes as you reach house 😂😂

Фото профиля John Commando💯
John Commando💯8 месяцев назад

Nab only Edo boy for help you for this case like this o

Фото профиля STAY FLY 4 LYF
STAY FLY 4 LYF8 месяцев назад

Thank God say you be Arsenal fan , so you’re gunner for Life 😭😭😭😭

Фото профиля LOUISFIRE💯
LOUISFIRE💯8 месяцев назад

Everywhere go first blur

Фото профиля imole
imole8 месяцев назад

From where you dey go find another house 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂call agent asap

Фото профиля imole
imole8 месяцев назад

Oya go house naa make I see something 😂😂😂😂😂

Фото профиля AceMedia ❄️🇨🇦🇳🇬
AceMedia ❄️🇨🇦🇳🇬8 месяцев назад

She don monopolize you finish

Фото профиля M A X
M A X8 месяцев назад

You fuck up, just dey follow that other one go house cos you fit no survive the other one 😂😂😂

Фото профиля Ola
Ola8 месяцев назад

Sha dey go village like that. Change sim o. 🤣🤣

Фото профиля Mr Wale (Topdogg)
Mr Wale (Topdogg)8 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣 just go and buy your own coffin before going home.

Фото профиля Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist
Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist8 месяцев назад

This is the end….. hold your breath and count one to ten 😂😂😂🫴

Фото профиля Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist
Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist8 месяцев назад

Pour me water guyyyyy😂😂😂😂

Фото профиля Kingzzy D🀄️
Kingzzy D🀄️8 месяцев назад

Carry the uber go Jalingo go start poultry business 😂

Фото профиля Habeeb_NCS
Habeeb_NCS8 месяцев назад

Just comot for Lagos Dey go Taraba, you are hereby EXCOMMUNICADÓ😂😂

Фото профиля UmehFX💡
UmehFX💡8 месяцев назад

You for post am by twisting your neck make we know say you know say your won don be 🤣

Фото профиля Zinai
Zinai8 месяцев назад

Forget General na OG for this skit pee!😂❤️

Фото профиля Aliyu
Aliyu8 месяцев назад

Better follow the girl go house 🥹🤣

Фото профиля Smiixs
Smiixs8 месяцев назад

No Edit.

Фото профиля Matios
Matios8 месяцев назад

Just follow that one ooo no go back house oo

Фото профиля Olamilekan NYB
Olamilekan NYB8 месяцев назад

Oga go fry egg for house

Фото профиля Ezra
Ezra8 месяцев назад

Your own don finish reach house first

Фото профиля Az_BrandIT
Az_BrandIT8 месяцев назад

Nah to go rent apartment for my mama house oo 😂😂

Фото профиля Thuggie Collins
Thuggie Collins8 месяцев назад

You no need go house 😂😂😂

Фото профиля IamHajibolaH🥶
IamHajibolaH🥶8 месяцев назад

Shay dey follow her go, else 👇🏼

Фото профиля Mario
Mario8 месяцев назад

You go explain taya 😅😅

Фото профиля €Zzi_Doin$ 🦉🙏💼🎈
€Zzi_Doin$ 🦉🙏💼🎈8 месяцев назад

That babe must drive me go house

Фото профиля FoÑÊs wÜRÃ💰📱
FoÑÊs wÜRÃ💰📱8 месяцев назад

In advance🎉 🎉 😂 😂

Фото профиля 𝖆𝖑ö𝕳õmô𝖗𝖆*
𝖆𝖑ö𝕳õmô𝖗𝖆*8 месяцев назад

@Daviddbomb 🤣🤣

Фото профиля Cherrychila57🦋🇨🇭
Cherrychila57🦋🇨🇭8 месяцев назад

He sweet me oooooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля QWEKU
QWEKU8 месяцев назад

You go explain taya 🤣🤣

Фото профиля €Zzi_Doin$ 🦉🙏💼🎈
€Zzi_Doin$ 🦉🙏💼🎈8 месяцев назад

Why u go de date @it_Rutie Na walk

Фото профиля Don Know Saaay🎤 🦁 🐑 🦅 ❤️
Don Know Saaay🎤 🦁 🐑 🦅 ❤️8 месяцев назад

Allow GehGeh talk “ at this point of my life” wetin happen ? 😂

Фото профиля Orochi Sama
Orochi Sama8 месяцев назад

Just dey follow am go house. She go finish wetin she start😭😂

Фото профиля Da Mayor - AI Creative Director 🎨💻
Da Mayor - AI Creative Director 🎨💻8 месяцев назад

Izz ol ova 🤣🤣🤣

Похожие видео