Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Somebody say how?😂😂😭
35 Yorum

🤣🤣🤣🤣🤣

First 30 minutes as you reach house 😂😂

Nab only Edo boy for help you for this case like this o

Thank God say you be Arsenal fan , so you’re gunner for Life 😭😭😭😭

Everywhere go first blur

From where you dey go find another house 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂call agent asap

Oya go house naa make I see something 😂😂😂😂😂

She don monopolize you finish

You fuck up, just dey follow that other one go house cos you fit no survive the other one 😂😂😂

Sha dey go village like that. Change sim o. 🤣🤣

🤣🤣🤣🤣 just go and buy your own coffin before going home.

This is the end….. hold your breath and count one to ten 😂😂😂🫴

Pour me water guyyyyy😂😂😂😂

Carry the uber go Jalingo go start poultry business 😂

Just comot for Lagos Dey go Taraba, you are hereby EXCOMMUNICADÓ😂😂

You for post am by twisting your neck make we know say you know say your won don be 🤣

Forget General na OG for this skit pee!😂❤️

Better follow the girl go house 🥹🤣

No Edit.

Just follow that one ooo no go back house oo

Oga go fry egg for house

Your own don finish reach house first

Nah to go rent apartment for my mama house oo 😂😂

You no need go house 😂😂😂

Shay dey follow her go, else 👇🏼

You go explain taya 😅😅

That babe must drive me go house

In advance🎉 🎉 😂 😂

@Daviddbomb 🤣🤣

He sweet me oooooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

You go explain taya 🤣🤣

Why u go de date @it_Rutie Na walk

Allow GehGeh talk “ at this point of my life” wetin happen ? 😂

Just dey follow am go house. She go finish wetin she start😭😂

Izz ol ova 🤣🤣🤣
