Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Something must k!ll a man😜😂
245,636 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
35 Yorum

See as he resemble better person when he dey collect advice..🤣🤣

omoh e no easy brother

Aside infection , me never still believe fvcking woman bring u down spiritually. I no believe am abeg. Wetin u believe works for u. Simple

See as e serious when he dey talk😭😭😭

This is my type of woman

Spiritual infection is Real… it will drain you spiritually and financially. This secret most guys keep arguing about this and asking why some other big boys don’t go broke while cheating 😂 it’s because you don’t know what they do after.

Na cheap commodity wey my money reach to buy, leave me🤣

Nah only in Africa to have sex with anyone the Will call it spiritual something

Them don lock this one ears throwey key 😂😂😂

Don’t ever waste your time talking to men like this. You can’t talk a chronic womanizer out of his lifestyle.

Something must kill a man

Dry!

That one sef go think say he don see person to advice 🤣🤣🤣 Bro leave make something kill am

@Teeniiola Hehe

Something must kill a man if my own na enjoyment e no bad

@AfsaMichael tu knowwwww 😂😂😂

Facts, i stop it koraa last week

😂

After all that advice “Bro to Bro” talk I don know say nah wetin dey the werey mind he go still do💀😭💔😂

😂😂😂

Amazing

Looks like henryknight

@Teeniiola This one Dey pain oo but

Carry your advice go front

😂

This adviser want resemble person wey I know sha🤣

Na Emma be this @Gbagbo751163

Make I chop this one , this na the last one..😂

😂😂

Men!!!!!!!!!!!🤔

lol me sef for don reach like 250 by now

😂😂😂

Is HIV the major fear in having unprotected sex or multiple sexual partners??

@FiifiIce you then the St. Paul boys🤣🤣🤣🤣🤣🤣

No be you go tell me waiting I go do
