正在加载视频...

视频加载失败

Sometimes I no de pity this Rukky😭

466,927 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Gucci Snake 🦅🦅 的头像
Gucci Snake 🦅🦅1 年前

Na this side paaami pass 😂😭😭

Patriot Nation Studios 的头像
Patriot Nation Studios1 年前

I ain't got time to bleed T-shirt, Sweatshirt, Hoodie. Get a taste of the action and get to da choppa!

DelaJonze 的头像
DelaJonze1 年前

the werey say, she dey chop gizzard like who get issue with fowl🤣🤣

TohLuh Turtle 的头像
TohLuh Turtle1 年前

"You people know this is rape right?" Closest gay don drop quote 🤣

Baba_edunjobi23 的头像
Baba_edunjobi231 年前

Almajiri wan use brain for bobo, she think say bobo na dodoyo.😂😂

Hadiza French® 的头像
Hadiza French®1 年前

I am a woman who always supports women. But in this matter, I support him. Give him what he wants my friend 😂

Relatable 的头像
Relatable1 年前

My own be say Make una me beg Big Banju 🥹🥹 The ad no con too much 😂😂

Gabriel 的头像
Gabriel1 年前

See wetin she suppose do😂😂🤣🤣

Jay 的头像
Jay1 年前

Normal this girl act this part well,so she go sabi this woman game well…. But this Rukky guy no normal,see as werey happy as e hear say Opueh don set 😂 Dey smile like he goat

DEE 的头像
DEE1 年前

You go man house go sleep? From Abj to Lagos go sleep? Girls know what they are doing walai

Musa Sodiq olatunde 的头像
Musa Sodiq olatunde1 年前

Who you wan use take create that kind record? Say he booked me all the way from Abuja to Lagos he no touch me.😂🙏😂

相关视频

I pity anybody wey go break this one heart 😭 💔
0:40

Sensitive content

I pity anybody wey go break this one heart 😭 💔

𝔸b𝕒𝕫𝕫

246,775 次观看 • 2 年前