正在加载视频...
视频加载失败
sometimes no follow who know road😂
29,776 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Na once I turn back o 🤣🤣🤣🤣

That man funny. See the car he carry follow Hilux. You no even fear for that Volkswagen 😂

e wan risk am😂

Very bad risk. Before that man cross vehicle, that car would have been covered by water 😂😂😂

You fit follow who know road make you still loss 😂

See wetin e wan use😂

Because his car is not built for that same motion 😂. Before following who know road . Are you built for that road ?

😂😂😂 If you like follow ,them go just leave you for one corner

U no see say person wey de show you the road de cruise HILUX 😭😂💔

@chameleon_fr You fit hang for road 😂😂

Now e don enter trouble 😂

😭😂😂😂

But I go still follow but I go pass short cut

That is why e no good to copy person wey pass you..... You go hook for corner and nobody go dey to help u out .... Be yourself always

No be all road you go follow 🤣🤣

Crazy 😳

This road nah river

Comparing Nigeria to Ghana is a poor comparison. Nigeria remains the giant of Africa in population, economy, and regional influence. Ghana is much smaller in size and population and has had a more stable internal security situation in recent years. But comparisons like this are often oversimplified and miss the different realities each country faces. Nigeria’s scale is different and so are its challenges.

Na the I know shortcut people dey fear pass. 😂💀

😂😂😂

😂😂😭

I swear he fit take person life

😂😂

You dey carry your Wheelbarrow dey follow 4X4😂😂😂

Before you do believe in yourself first oo

You fit follow who know road, make dem use u clear road

What really causes this flood

😂😂😂

Haha Lagos all the way

Rat no dey follow lizard swim water ooo Let's connect everyone follow for follow pls

Make him come down push the car

Him no hold in tfare 😹

I must follow

Dem go b3g the car before e start again

No be lie
相关视频
Sensitive content
I no know why men dey follow us dey drag sucking of breast 😂😂😂😂
OLUWA SEUN
32,580 次观看 • 5 个月前
