Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sometimes, the difference between getting her number and watching her walk away is the car you drive. 😭
269,107 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 17

How money no dey bring happiness abeg

And that guy wey dey Small car fit want take her serious o

Una just Dey drop lines for girl wey no even get one leg of motor tyre , una really foolish and na people like you Dey enable rubbish girls .

Who gives a fuck? Na una dey make these bitches feel like them get leverage

Asaba girls in 2026 bro?

Nah once him eye clear 😭😂😂

Walai, una dey irritate me with this talk

That girl mumu gan but you wey post it mumu pass.

Walahi them just do me this thing now now.

😂😂😂

For real

Her just came out from the dirt

No lies

lol

Omo dis one shock me 🤣😂

Women just the disgrace themselves up and down see as she they do like olosho cus why you they talk to this person and you move to another person all of a sudden. you can't even pretend to be a good person

If u check she is either Edo girl, Ebonyi girl or imo state girl
