Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Son spent ₦7.8 MILLION on Roblox game! 😭💔.
331,570 Aufrufe • vor 17 Stunden •via X (Twitter)
38 Kommentare

Watin hot slap go solve you dey use prayer Crazy people

🤣🤣🤣🤣

God in heaven knows that most of these kinds of mistakes can be avoided. Please parent, stop giving your child phones at early age.

Right!

Hard reset some pikin need am at time , na just Dey spoil pikin Dey go can you imagine the oloko laughing at the background mumu man

🤣🤣🤣🤣

The owner of Roblox game right now🤑

Ewo See nepo baby Just make money abeg See them doing like 7milliom is 7k Chai Poverty is a bastard

Omo they don change parenting manual ooo. This Genz Too gentle 😂😂😂

They won’t tel you that there son is also a builder. These kids builds games on Roblox. And it’s a huge blood money. Ask them

Chai. Even if it gets refunded on your apple account you’re still not getting your money back in your bank🤧🤧😭

Our own time, common if they send 10 naira to buy something and you misplaced it's, you better no come back house, you go start crying before you reach home, they not serious with training that boy, we will play more

Lol see the kind problem nepo babies the get Our own na say u no come back house by 7pm or you forget to fetch water when u come back from school or you do mistake spoil dvd 🤣😭😭

No be curse na the boy go later sell all una generational properties

How does a little boy of that age have access to such amount of money? Since he has the guts to spend such amount willfully, I think you should get him a job.

Owo Lexus wey I dey find since and this one use ham play game it’s well shay hope my papa dey see ham shay

Something you go use slap and knock ✊ work. All these gentle parenting 😏😏

The money small for them sha nah why she dey pray for am…and how the boy take get the card details wey the bank no notify the mama of debit? Well if this isn’t a skit we will be here when he will sell his parent house just to play bet e go be like film.

Roblox has a policy where they refund unauthorised purchases made like these by kids. I'm sure they've got the refund back or positive response and that's why they can joke about it

@silassmart_ By the age of 12 this boy would already started playing sportybet. The mother and father should better go and hide house documents.

Nepo baby don use person prayer point play game

Kon set camera 🤣🤣🤣🤣 E fo oju eeeee

Person use more than 7million do gamble una still dey lag these family must be very rich

She is not even pained by d look of it 😂😂omo no mata what just guide

You should be teaching him the value of money but you're busy shout Jesus, he needs to understand what he did and how it affects the family.

If an dangote refinery him buy now I go applaud am this one need serious beating 10 strokes every night for 3 months

I go first laugh carry the nigga go room holl belt lock door we won talk Even bible talk am Proverbs 23:14: Punish him with a rod and save his soul from death Proverbs 22:15 : Foolishness is bound in the heart of a child; but the rod of correction shall drive it far from him

Hope sey una no still dey the same house 😂

Nah less e get one wey use him papa credit card over 90k$ take build world 😂😭.

They’re obviously rich. I remember wetin them use my eye see for house, when I misplace #100 wey them use send me Lipton, Miksi milk and sugar, wey whole family wan drink.

Stop giving him gadgets, you are spoiling him, prayers can never do what you are supposed to do, remove your account address from the pad, everything is not in Jesus name, Nigerians get sense for once.

Whoever spares the rod hates their children—:: Proverbs 13:24. You’re still praying. What other answers do you want?. ‼️‼️‼️‼️‼️

Pikin wey she suppose use hot slap reset his brain, she dey there dey pray. Ok na

Na real money? I am not sure it’s real money…. Because if it was that boy won’t be looking clean like that… i for don use am stone wall

So you connected your card to your phone and did not put a purchase pin. Or maybe the kid knows the code. Was thinking she has learnt her lesson, but the way she was joking and laughing about it with a "prayer" shows he is indeed mummy's boy.

This is small.. he shouldn’t find his way to Efootball… Konami will chop his millions in a week.

Na only 3k I comot from my papa card that time ooo, everyone in my school know seh I be thief 😭😭. That mad molest me that no lady by gf me 😂😭

If u see family wey guide u go know.and the bobo still no won say amen meaning he will still do it again Or either na the mama made such mistakes won come pin am for him head cos of the consequences of losing such amount
