Loading video...
Video Failed to Load
Songs that unlock a memory ๐ถ Wizkid โ Tease Me (2011)
11 Comments

See cameo appearances I miss these days for real,no rivalry just good music Then you fit see half the industry for one video...crazy times

Before ungrateful and ignorant @MisterMayD and @youngskales started they betrayal lives, mumu people, how many of una don do something like this

I remember that year na my mama phone I dey use watch this video omo wiz I will forever love you mehn !

got a min for a new song?

King since โ11

Where burna dey this time? Even davido self e no go better for there fans ajeh

Burna never start music that time cus him first single na like to party for 2013 so davido no lie at all na new cat make e go Dey with him set dem rema and co๐๐๐

Since 2011

Big flop ๐๏ธ๐คฎ

Iconic shit ๐ฏ

And this was just a freestyle
