Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sophia want rage bait trench boy๐
16 Kommentare

I dey very bad mood na this humble guy make me laugh now ๐. Baba say โeh donโt put it that way itโs him โ๐๐

Humble no dey use eye see billings.

@Enriched664 Humble rush comot himself๐

Baba sha wash im hand comot ๐ because of who ke ๐ญ

Humble dey craze ๐.. Itโs because of you Iโm going keh ๐

This one na pure rage bait๐

Why I get feeling say na AJ this guy grow up ๐

He sabi their lifestyle

Once U no deliver u go enter bus go houz๐คฃ๐คฃ๐

no rage bait me no rage bait me ๐

Humble na werey

Like rage bait no even concern this talk

๐๐๐

Is because of you Iโm going khe

ajeh i done do this thing before๐ ๐ญ

No add me join the matter o๐๐๐๐
รhnliche Videos
This must be a rage bait. ๐๐ญ๐
I Meme Therefore I Am ๐บ๐ธ
15,696 Aufrufe โข vor 5 Monaten
