Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Soso, I Am Highly Disappoint£d. Your Case Has Been On My Table for a While, And Now Is the Perfect Time To Exp0$£ You. 👆👺 #Gadnation
44,054 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
22 Yorum

Before I even forget, abeg wetin be koromoto somebody?

How y’all think a girl with 10 masters will submit to her husband 💯

Werey 😂😂😂 who wan carry condemn put fr house

Women over to you, BBL na for kolomoto men. Instead of investing the money on education or business you choose to do BBL nyash for men wer no go marry, value or appreciate you. Women use your brain.

These girls are not doing BBL to get husby but to be a side chick..

All does Lagos girls with BBL i swear nobody go marry them i swear because they're all crazy

BBL ladies are for cruise

Congratulations to soso

Funny man

😂👍

Who bbl help…..

😂😂

Radio Mumu god be warn comot soso out of your mouth or else 😠

Oga talk ur rubbish fast

You Dey dick ride

If e reach your turn carry bbl keep for house

Exactly my thought 😂

The lady nah my sister

You said it all.. Value all the way

I don laugh tire. Bbl keh

Grow up

Sah you na better person?
