Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Sowore to Blord 😂💔
168,118 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Blord in court after he dn join cult

Nothing concern Benin people with "A" for apple, everything nah vawulence😂😂

@UjereJames 🤣🤣Omo ehnnn na so them take put BLORD inside 🤣

E say e dey go through stress 😂😭

😂🤣 the way you take reason this matter ehn, you go sabi join issues o 🤣 🤣

Where you go see this one 😂🤣

@Royalfinest4

@TINOTINNY7 😂

But the cap fit him fr 😂🤣🤣🤣

@danielranzzy don register an to agbo😂

Sharp ..., you go bam Abi you no go bam 😅🤣🤣

Sowore don bam Blord 😁

😂😂😂same with this two clowns

@NaBigsholly your safety is my priority 😂

This got me cracking up 😂

I wanted to get the yellow cap but Buccaneer members will never accept is Revolutional cap, even some rivals fit attack me.

He don put am for cut 😂

“When me and you talk about registration” 😂

Oga collect that thing fly am 😂

Blord if you go birthday you do watin

@tochie_szn Dem don put am for cult him no know 😆

Lol 😂 you nah don start again 😂😂🤣🤣🤣

Dem on put Blord for cult, he don dy fly colour😭😭😭

My safety is with God not with you 😂😂😂😂

When me and you talk about registration 😭😂😂

@realwolog Who don make Samba vex again

@thatverydarkman

If you one enjoy ur money for dis country, you gots belong somewhere

You look like system man 😂😂😂😂😂 Your safety is my priority 😂😂😂😂😂

Vdm na the camera man 😂

😂😂😂

Nigerians too de creative🤣🤣🤣
Benzer Videolar
Sensitive content
VeryDarkMan never comot rope from Sowore neck untop this BLORD matter o, Easter don come, Sowore never release BLORD 😭😂
Oyindamola🙄
84,920 görüntüleme • 7 ay önce
