Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Sowore’s party, AAC Abia state Gubernatorial candidate, Doris Ogala is determined to “take Abia state back” from Gov Alex Otti as she gather more fans🧎🏻♂️➡️
52,022 görüntüleme • 19 saat önce •via X (Twitter)
34 Yorum

No stratagy , no convictions, no plan ....but na womens turn 🤣🤣🤣

please oo i just want to know, is there another Abia State i dont know about abi is it the one Alex Otti is governor of that this woman is trying to "take back"... what does she mean "time to recover Abia state" and who highjacked abia state?

Otti is in trouble. I know those behind her will vote for Alex Otti.

This babe na real content creator

For the fact that she sees Alex Otti as an enemy and Ikpeazu as an ally only proves that she's a raving madwoman.

Swore look us finish come conclude say we dey craze for Abia,that's why he sent a madwoman to us.

On top road wey Alex otti built. Abeg wetin una wan take back?

Why is she always aggressive though?

Nobody to dey advise sowore and this single mother?🤔🤣 make una enter house, na this number u wan take win governorship election? 🤔🤣😜 this one no fit even win cell presido 🤣😂

Omo see the crowd that is following her….. this woman will win Otti Kwakwakwakwa 😹😹😹😹

Say na "gather more fans " 😂😂😂😂

@Crypto_Falid Alex otti in trouble😂

She and her oga sowore na content creator … 🤡

Those people are even mocking and laughing at her 🤦🏽♂️🤦🏽♂️

No be small “as she gathered more fans”😂 na our incoming oo

Move go where 😁

I dey sure say this woman go dey do drug.... Normal human being know fit dey do like this..... Just saying thou

I like her determination tho

Content creator 😂

Incoming 🙌🏿

She's always giving cultist vibe.. recover Abia state how? She is definitely high on something

We move kwaa 💔🤲 how many of you are moving, and from where to where?💔😂😂

Doris your sh&me leave you dey do me😂

She just dey waste her time

😂😂😂😂😂 who are this people

Gov alex otti should pitty this lady and take her to a proper brain check nah 😉 idk his work self. If you see mad people in your state you help them. Him na to the chop life on a low-key

Jokers

🤣🤣🤣🤣 which kind wahala be this

Make una watch this woman closely maybe na cultist ooo

She's ready to take Abia state back with just few millions of people

alright

Lmao

Otu umunwayin

Shame go Dey catch their children I swear
