Loading video...
Video Failed to Load
SPAGHETTI OUT NOW 🍝😉🐝
27 Comments

Sha no drop anything October 10 abeg, push adunni and this one only till December then you round up with one Collab that December and that's it for this year pls egbon @Rybeena_

I’m sorry i wasn’t familiar with ur game see gbedu na😭🔥🔥

This fire 🔥 Rybeena 😫 abeg the only help you can do for me at this point is to ft Zinoleesky pls 🙏🥹

@Rybeena_ come why you too good like this 🔥

Abi o loke spicy indomie??? Burst my head jhor

If rybeena no collect this year headis then something is very very wrong

Gbedu full your body Idan mi

Sabinus…….you don hack this sound

Bring that album already I can't wait to have all these songs on replay😭

You bad no worry🔥👏🏾

Nah like this una wan dey release songs now?

You bad ❤️

Too sabii

You good bro

Rybeena no fit do anything bad for my side sha Very lovely guy!

You too good!

Na make go find gf remain

I love 💕 this bro 💯 Nice One ☝️

Rybena too sabi abeg

Too good

😮💨

We still Dey chop Adunni you don run knack us another one

Kudus for you 🔥 🔥 🔥 You gain a fan today

You sabi ✊🏻

You too good🔥🔥🥹

🐝 🔥

Abeg you too good ❤️🙌🏼
