Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Speak on it my sister ๐๐
33 Kommentare

No mind them na drilling money them they ask for

Na just packaging dem no different from hookup babes ๐๐๐

โIf you get 30mil, how much be 300k wey you no fit press for babe?โ ๐๐คฒ๐ฝ Just say na OS or na almajiri be the babe, which one be na bcoz you never hold cash. Before nko, you wan enter market without money to bring food come house? Lmao

Person say nah drilling service ๐

Even foreigner has clocked them

Entitlement wan kill naija girls

OS false nine

Egbon this your cardcosmic update no sharp at all

Them be os them dey use relationships cover up

she dey speak facts na

Na Olosho she dey disguise nii ๐

Mko one girl come my side and when she Dey go She list like 5 thing I should give her Transport money Maintenance money Appreciation money Like omo I foor

Ani she kin odun tobo to pari mo ma fi ilu yi le

It is same thing my bro. Na just Active and Passive

Ajeh lol๐

Na Olosho she dey disguise nii ๐๐

Herbal fee

Na sleeping fee

Damages ni naw....e dey pay for damages ๐๐คฒ

Omo ๐๐

Obo atunse fee

Relationship nowadays is just ise ashewo

After listening to that girl.. Eyin ara mi ninu oluwa "Aduraaa"

She no lie ooo ๐

TFC๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐

Ishe ashe Kara๐

๐๐๐๐๐

Nah money for home service ๐น๐น๐น๐น๐น

+234 girls lol ๐

Caution fee if na before game, damages after game

Come over fee ๐๐

๐๐น

Is called hooking in disguise ๐

